letra de who talk - moelogo
[chorus: adekunle gold]
no be everybody go like you
this na reality o my guy
no be everybody go feel you
this na reality o na ni
if you walk on water
dem go talk say you no sabi swim
if you dey fly o
dem go talk say you no sabi walk
[post-chorus: moelogo & ria sean]
who talk say man no fit turn hin lesson to a blessing?
who talk say babe no fit stand for road and get investment?
shine your eyes
shine your eyes
well well
price dey rise
come correcti o, well
in my vibe
no deny i decide i love my life
f-ck with me, you go see
don’t f-ck with me, you might get zеro chances
live your life my dеar
[chorus: adekunle gold]
no be everybody go like you
this na reality o my guy
no be everybody go feel you
this na reality o na ni
if you walk on water
dem go talk say you no sabi swim
if you dey fly o
dem go talk say you no sabi walk
[post-chorus: moelogo & ria sean]
who talk say man no fit turn hin lesson to a blessing?
who talk say babe no fit stand for road and get investment?
shine your eyes
shine your eyes
well well
price dey rise
come correcti o
in my vibe
no deny i decide i love my life
f-ck with me, you go see
don’t f-ck with me, you might get zero chances
letras aleatórias
- rudenni › letra de gaz - rudenni
- eliza gilkyson › letra de tennessee road - eliza gilkyson
- no learners › letra de space ranger (rosey) - no learners
- hiberry › letra de тысячи дыр (thousands of holes) - hiberry
- g wizzy therapper › letra de money trees - g-wizzy therapper
- 43ai › letra de лайфстайл (lifestyle) - 43ai
- nola › letra de другая планета (other planet) - nola
- obi › letra de kiedy jadę w moim mieście - obi
- kellan tears › letra de odio incondicional - kellan tears
- desierto drive › letra de todo me lleva a ti - desierto drive