letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de genesis - mizzy banks

Loading...

genesis lyrics

(hook)
any which way we go make am o any how the matter be i go get am oh (ojo, alaba volts !! ×2)(any how the matter be i go get am oooo x2

verse 1
listen!!
person wey get ulcer nor supoose to go dey fast
i gats no choice i gats to save just to do a track
pay producer pay promoter am running out of cash
yeah!,but this is the life i always want to have
sometimes i go dey reason if baba god done disown me
the talent is really yet n0body never know me
the last show wey i go nah even dj scam me
collect money finish perfom dey nor even allow me
i gats the full spirit and huzzle nah my wife
others dey sleep for night but for night husstle make me nor sleep
sometimes no money for sub how we go take enjoy the bombing
tell my guy how far abeg on me small of your wifi
the country hard !.,nor be say man no dey find job but the one i check yesterday dey say them nor need boys
suffer dey this life some people can’t understand it
well the pain is all i feel through nah only me understand me!
(hook)
any which way we go make am o any how the matter be i go get am oh (any how the matter be i go get am oooo) x2
verse 2
yeah .,
life is too sweet you go think say eh be suya
but if you nor get t–th tell me how you wan take enjoy am
poverty be like sickness
hustle is your doctor
if this life is deep i want to go down to the bottom!
it all started from childhood
mama go dey sell food
just to gather money family make dem look good
and send five pikin all of them to go school
she come they think say school na scam lass lass she fit go loose
my story long get many episode
i dey hustle for the money carry carry over load
god i need that money nor be when i don dey old
the road to success make hold up nor dey my road
oh lord as i dr work i need my life to change
i wan spend money tell buhari to keep his change
like this i get many jam to antic-p-te but nor money to drop am really sorry for the weight
(hook)
any which way we go make am o any how the matter be i go get am oh (any how the matter be i go get am oooo) x2

verse 3
money nah appetite money nah appetite
nah pple wet lazy nor dey get the appetite
i dey serve god eh nor me a say i go loosegaurd
so before you act omoiyami think twice
you dey talk say she nor like base on say you dey broke
you wey dey broke
you like yourself as you dey broke
sleepless night upon sleepless night there is still hope
hustle nd secure the bag there is still hope
(hook)
any which way we go make am o any how the matter be i go get am oh (any how the matter be i go get am oooo) x2
)

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...