letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de erima - mimsrozay

Loading...

mimsrozay eh eh eh
erima make man craze
babyyyyy

erima make man maga
another oneeee

omo yesterday e still dey
be like sey na today
my number one lover african sugar
baby you be dream k!ller
gbeeees

girl the things you do to me
e still dey make man craze
and i no go let those
kind of things to replay
erima make me cry
erima make me maga
erima make me cry
erima make me scatter

baby nice baby fine
but baby was a k!ller
my number one lover
african sugar
baby you be dream k!ller

shebi you know sey yesterday
girl na you wey make me cry
shebi you know sey yesterday
girl na you wey blow my mind

erima erima eh eh eh
erima erima eh eh eh
erima erima eh eh eh
erima erima erima eh eh eh

erima loose big thing
because of small small something
erima see money erima come soji
erima turn to nothing

bbay no be everything wey glitter
i say be gold
so now when e don clear
so tell me where you go go

baby you be do that thing
wey be make man craze
baby you be do that thing
wey be make man craze

erima see money erima come soji
erima turn to nothing
erima see money erima come soji
erima turn to nothing

shebi you know sey yesterday
girl na you wey make me cry
shebi you know sey yesterday
girl na you wey blow my mind

erima erima eh eh eh
erima erima eh eh eh
erima erima eh eh eh
erima erima erima eh eh eh

baby you be do that thing
wey be make man craze
baby you be do that thing
wey be make man craze
baby you be do that thing
wey be make man craze
baby you be do that thing
wey be make man craze

erima see money erima come soji
erima turn to nothing
erima see money erima come soji
erima turn to nothing

shebi you know sey yesterday
girl na you wey make me cry
shebi you know sey yesterday
girl na you wey blow my mind

erima erima eh eh eh
erima erima eh eh eh
erima erima eh eh eh
erima erima erima eh eh eh

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...