letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de nawa o - millar

Loading...

hook
normal thing ni p, kosoun to new alaye
prayer point onikaluku oju kori bawa shey
all the people wey u love padi mi make dem love you back
oshey koko kan maa lo down e like dem gun 2 pac
omo nawa o
omo nawa o
omo nawa o
wahalah wa o
iyen nawa o
omo yawa o
omo nawa o
omo nawa o

v1
padi e toye ko show love you go see am dey hate
a won toye ko shina ko p-ss, na dem con dey waylay
inule lashebi wa omo no be lie
dem wan make good plus u, mk ur p multiply
gbagbe gbogbo yen leave am for one side
gf e to love yen na side chick for one guy
ki duncan e malo maa feel pohun kan mighty
for every one wey u get, elomi ni ninety
je ka pada to the nation, lotta mata m funmi rumination
is buhari on the flight, won tun fowo wa s’excursion
epileptic power, dey lower the econo
e claim empower , but i’m sorry e function
praise the lord pray pyray praise the lord
won ti run choir mistress monu ford
no be me u dey sow for, sowing for yourself
i apologize to the church, sorry for yourself
won a ni na devils work, sheyin joyner lucas
tewa maye koko be ko gba tulas
oga o oga o
ota o ota o

hook

verse 2
mr. president how far u still dey jet ehn
meanwhile, herdsmen don dey cut heads mehn
we’ll help niger, benin we’ll help sudan
but dem dey murk ppl for this side, what’s the rescue plan?
leah sharibu omo kinni scores
dunno dunno bi eni l’oyun t boss
people dey talk pai kain thing
if really that’s true omo rip
jesu kristi won soro shiite
when my people con go see delight
same typa sh-t every four four years
we keep promising dem gon collect
but still we go sell vote, 4k f’odun merin, its a sham bros
a n eff arawa no incest o
ere omode ni bangbros
tell you i taya mo understate ni
laishey nicolas, they wanna cage me
and if i enter street now, won maa tail mi
abi kan send dss kan waa gbe mi
suicide high die like e blow to death
dem be banning sniper
e drain lagos ocean now too ehn?
your folly is getting hyper
o funny simi
how this country be sh-t
dem say pray for naija, we don pray for naija
yet nothing we see
really its pitiful how this country be pitiful
go in all spiritual yet all we see be ridicule
feeling the anguish and i know u feel it too
oye kinti blow naija lo n din miku

hook
millar!!!

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...