letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de testimony - mightyleesky

Loading...

ahh eh eh eh eh ah
oh ah olluwa mighty ahn ahn ahn ahn ahn
oh oh boy jago ooh

to be a star, omo e no easy oh ah ahn
i pray make i wining ah ah ahn ahn
ki iya dimeji be happy ee ah ah
make mi money plenty ahn ahn ahn ahn

oh ghetto with a big dream
oluwa mighty toh foju di eeh eh
mashe testimony,if u bless me with yah plenty money
mashe testimony,if u bless me with yah plenty money
ah ahn ahn ahn ahn
oh oh
son of mercy
everyday i keep on rocking
star boi mighty
omo ologo wey dey hottt ah

son of mercy
everyday i keep on rocking ah
star boi mighty
omo ologo wey dey hottt

ah ah
mighty ah mighty ah
mighty omo ologo wey dey hot ah
mighty ah ah ah
mighty ah ah
mighty omo ologo wey dey hot ahn
mighty ahn ahn

all fingers are not equal oh
i don’t wanna die poor oh oh
i put everything on god o
tori boys on god o
i go blow oh
when it’s time dem go no
amma very soon
when it’s time we go hot very soon ahn ahn
ain’t panic ooo
coz my n-gga dey for me oo
malo per mighty , if no be money oo
i gat feelings for all this money o
ahn ahnnn ahn oh ahn ahn ahn
son of mercy
everyday i keep on rocking
star boi mighty
omo ologo wey dey hottt ah

son of mercy
everyday i keep on rocking ah
star boi mighty
omo ologo wey dey hottt ahn ahn

mighty ah mighty ah
mighty omo ologo wey dey hot ah
mighty ah ah ah
mighty ah ah
mighty omo ologo wey dey hot ahn
mighty ahn ahn

to be a star, omo e no easy oh ah ahn
i pray make i wining ah ah ahn ahn
ki iya dimeji be happy ee ah ah
make mi money plenty ahn ahn ahn ahn

ghetto with a big dream
oluwa mighty toh foju di eeh eh
mashe testimony,if u bless me with yah plenty money
mashe testimony,if u bless me with yah plenty money
ah ahn ahn ahn ahn
ghetto with a big dream
oluwa mighty toh foju di eeh eh
malo per mighty , if no be money oo
i gat feelings for all this money o
ahn ahnnn ahn oh ahn ahn ahn

spanky on the mixing now
you know the real thing now
there is no defeating
akimboskits is the wining team ahn ahn ahn ahn ahn

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...