letra de claro - mg area fada
verse 1
p-ss me the kpo
make i roll upon my ways
p-ss me the light
make i burn away the pain
allow me burn up
too much stress upon my brain
although the sun go come
now we struggle with the rain
p-ss me the mic
make i tell u about my story
about how e be for street
way before we had the glory
i no go lie for u
although this no be bedroom
it’s a cold world we live in
and e fit freeze u like coldroom
bros !!!
use ur head like aghama o
cause na ur work be the bomb
wey go blow u like osama o
if u get the bread
na to hustle for the bama o
we dey work for goodluck
but we dey pray for obama o
omo
issues dey burn n-ggas like candles
like burna boy
tell me watin man go do
gimme the riz and arizona
make i roll up
put ma brains in the cloud
mof-cka bout to smoke up
chorus
p-ss me the kpo make i reason well
if you ain’t talking doe we no fit reason well
oya make we tell them
steady blessings don dey come we don dey shock dem o
life i go drag am like claro
take away caro x2
verse 2
i aim for the stars
by the grace of god i no go miss
your bladder no go burst
ogbeni if u hold ur peace (p-ss)
you feel ma st–z
hotter than a thousand degrees
without a bomb or dynamite
n-ggas be blowing trees
bros!!!!
but make we leave english for teacher
this life be is a lesson
ur experience be the teacher
dem say i get mouth
na wetin the life teach me
far from a wheelbarrow
but somekind things be dey push me
bros!!!
no let anybody tell you
wetin you suppose tell yourself
me i just dey remind you
mind u
some kind things i see go blind u
cause the eyes different
i dey try to enlight you
roll up the weed
i reminisce with my head down
sometimes your joy is the reason
for the next frown
i gat a dream like martin
luther the king
p-ss the claro
make i puff till my head go spin
letras aleatórias
- krs one true master › letra de knowledge reigns supreme - krs-one & true master
- wbw › letra de eliminacje 2015: edzio vs. kaz - wbw
- vona › letra de allein - vona
- canibus › letra de pen game (ft. pyrit, dj tmb) - canibus
- vic august › letra de sacrifice - vic august
- lux luxlafuego › letra de [brackets] - lux (luxlafuego)
- drimer › letra de diario di bordo freestyle #4 - drimer
- jay z › letra de 1999 westwood freestyle - jay-z
- philipp dittberner › letra de tretboot - philipp dittberner
- alaclair ensemble › letra de humble french canadiens - alaclair ensemble