letra de hope - mesutkazwaz
hustle no dey pay when ginger no dey aje
casalavibes
simply call me kazwaz
ajimovoix on this beat
fl!cky fl!cky
my hope never die
i won chop life before i die
buy a new house for my mother
put a big smile on my father face
dem no want me me shine
dem show fake love but god dey my side
what doesn’t k!lls make one stronger
i stick to hustle, i grind harder e
ohun ti e da ban shey
teramo, teramo
oma ri anu gba
lojo kan, lojo kan o
ohun ti e da ban shey
teramo, teramo
oma ri anu gba
lojo kan, lojo kan o
this life this is a page
do your best and leave the rest
everyday is a race
you sabi run ko mean pe o ma de be yen
life seems so hard
i couldn’t follow plans no more yeah
i live life as it is
i thought music is not the way anymore
i felt unlucky
when my n-ggas are blessing up
momma multivate me
she’s like omo mi you can do more yes
ajimovoix on d beat
fl!cky fl!cky
my hope never die
i won chop life before i die
buy a new house for my mother
put a big smile on my father face
dem no want me me shine
dem show fake love but god dey my side
what doesn’t k!lls make one stronger
i stick to hustle, i grind harder e
ohun ti e da ban shey
teramo, teramo
oma ri anu gba
lojo kan, lojo kan o
ohun ti e da ban shey
teramo, teramo
oma ri anu gba
lojo kan, lojo kan o
my hope never die
my light must to shine
my future is bright
mo ni lati teramo
some n-ggas are good
some n-ggas are bad
you all no go fall
ani lati te ishan mo
ikorodu ni ile e
iya nbe nile, baba nbe nile
woni lati jeun omo
ajimovoix on this beat
fl!cky fl!cky
my hope never die
i won chop life before i die
buy a new house for my mother
put a big smile on my father face
dem no want me me shine
dem show fake love but god dey my side
what doesn’t k!lls make one stronger
i stick to hustle, i grind harder e
ohun ti e da ban shey
teramo, teramo
oma ri anu gba
lojo kan, lojo kan o
ohun ti e da ban shey
teramo, teramo
oma ri anu gba
lojo kan, lojo kan o
simply call me kazwaz
bless up o
illegal sailor
a.j mighty
arewa jesu
slimkush i see you
omobanas
mopol money
oluwani standard
babel
deewhy
udoh money
we go rise up
ajimovoix on this beat
fl!cky fl!cky
letras aleatórias
- sacred steph › letra de pretend - sacred steph
- sensey cz › letra de online - sensey (cz)
- kaydy cain garzi › letra de 247savage - kaydy cain & garzi
- monshefyrn › letra de самолёт - monshefyrn
- amber run › letra de 52 blue - amber run
- kalika j › letra de what we had was gone - kalika j
- no recomendable › letra de pensando en voz alta - no recomendable
- jacques surette › letra de let it show - jacques surette
- barbie › letra de double vision - barbie
- hate squad › letra de anger from the gutter - hate squad