letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de many girls - meenark

Loading...

[intro]
na dem dey rush us
fine boys like us,na dem dey rush us
the way we dey do this,na dem dey rush us
all this fine girls,na dem dey rush us
na dem rush (yeeeyi)
na dem dey rush us (yeeeyi)
all this fine girls,na dem dey rush us (iyeeyi)
haaaa

[verse 1]
omisi tell me sey,tell me sey she go stay
i no know why she carry my love run away
(owi oh oh)
vanessa tell me sey,tell me sey she go stay
i no know why she carry my love run away
(owi oh oh)
bedulla tell me sey,if she no go dubai,if she no go malay
sey she no fit to stay (owi oh oh)
my baby she fine p-ss ini edo
me and you we go travel,we go go edo (owi oh oh)

[bridge]
i dey call you,you no dey pick up
baby why you do me like this o
baby nwaganishi o oh

[hook chorus]
she say do you love me,i say yeah yeah
will you die for me,i say yeah yeah
will you ride for me,i say yeah yeah
yeah yeah yeah yeah

she say do you love me,i say yeah yeah
will you die for me,i say yeah yeah
will you ride for me,i say yeah yeah
yeah yeah yeah yeah

[bridge verse]
back then are few are men
not many girls wan relate
o,they wan burst my brain

[verse 2]
me i want to hold gyal
lesako very beautiful place,e too sweet
my baby na gucci,my baby na wiz
and your momsy pick every sea come to me
i no play with your heart,cos e belong to me
many things wey dey fake,it will turn to real
i dey blow you your heart,like i be every
never leave me alone,baby stay next to me

[bridge]
i dey call you,you no dey pick o
baby why you do me like this o
baby nwaganishi o oh

[hook chorus]
she say do you love me,i say yeah yeah
will you die for me,i say yeah yeah
will you ride for me,i say yeah yeah
yeah yeah yeah yeah

she say do you love me,i say yeah yeah
will you die for me,i say yeah yeah
will you ride for me,i say yeah yeah
yeah yeah yeah yeah

[bridge verse]
all this loving want to show show show
sey my baby care for loving,want to kpo kpo kpo
sey my baby care for you,i want to kpo kpo kpo
i want to kpo kpo

[cont. verse]
fine boys like us,na dem dey rush us
the wey we dey do things,na dem dey rush us
see all the fine girls,na dem dey rush us ehn
artist like us,na dem dey rush us
record label sef,na dem dey rush us ah
na dem dey rush us
see the producers,na dem dey rush us
hk dey mix am,na dem dey rush us (yeeyi)
na dem dey rush us (yeeeyi)
na dem dey rush us (iyeeyi)
yeah yeah yeah yeah (yeeeyi)

[hook chorus-outro]
she say do you love me,i say yeah yeah (yeeeyi)
will you die for me,i say yeah yeah (yeeeyi)
will you ride for me,i say yeah yeah (yeeeyi)
yeah yeah yeah yeah

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...