letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de sad boyz need love - mba for africa

Loading...

got a lot of friends
everyday na different girls
all of them dey fall my hand
n0body gree settle down

except for one guy
the rest of them no wan try
kele don block their eye
the matter don spoil my mind

ya ya ya
whether na one priestess
abi village people
dey swear for my man dem
cuz na problem
big problem

whether na one prophet
wey no getti conscience
cuz na problem
big problеm

all my guys need love
coz we don dey too look еach other
e don become big disorder
abi na fish we be proper

these sad boys need love
coz we don dey be like each other
this kind of thing is improper
e don become big disorder

gat a lot of friends
majority no get sense
the remaining no decent
but na me dey for centre…
some of them too holy
their matter no get story
you see them still lonely
coz dem no just get liver

whether na one priestess
abi village people
dey swear for my man dem
cuz na problem
big problem

whether na one prophet
wey no getti conscience
cuz na problem
big problem

all my guys need love
coz we don dey too look each other
e don become big disorder
abi na fish we be proper

these sad boys need love
coz we don dey be like each other
this kind of thing is improper
e don become big disorder
all my guys need love
coz we don dey too look each other
e don become big disorder
abi na fish we be proper

these sad boys need love
coz we don dey be like each other
this kind of thing is improper
e don become big disorder

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...