letra de mofo - mayorkun
mayorkun baby o
patoranking wey dey here
fire fire fire dey here o
(uch uch uch)
shabalistica
she say she doesn’t care about the money
like she only wanna gimme good lovin
she practically does everything for me
i never see this kind of girl before
mofó o (mofó ooo e)
she sweeter than a sugar
mofó o (mofó ooo e)
she say call me when you need me i’ll come, come
she say call me when you need me i’ll come, come
she say call me when you need me i’ll come, come
she say call me when you need me i’ll come, come
she say call me when you need me i’ll come
woman of mi dream, she no dey no pepper dem gang
all love life claim your man, whata bam
she pour inspiration to me every d-mn song
if me ever go round, she say she her go hang
the girl wanna love me, love me now
she say she her go love me now
like pooom pooom pooom pooom pooom
the girl her love me too much, me na give a d-mn (uuch)
poom poom poom poom poom
mayor of lagos, work best pon this one (whatyasay)
mofó o (mofó ooo e)
she sweeter than a sugar
mofó o (mofó ooo e)
she say call me when you need me i’ll come, come
she say call me when you need me i’ll come, come
she say call me when you need me i’ll come, come
she say call me when you need me i’ll come, come
she say call me when you need me i’ll come
she wanna buy me house for lekki (mofó)
she wanna buy me maserati (mofó)
she go take me places wey i never been to
something wey be sey na me suppose do
i no dey like lie sey i like am
i rub it on her face like a powder eh
bad belle middle finger eh
follow me sotey, then you follow me for twitter eh
like pooom pooom pooom pooom pooom
the girl her love me too much, me na give a d-mn (uuch)
poom poom poom poom poom
mayor of lagos, work best pon this one (whatyasay)
mofó o (mofó ooo e)
she sweeter than a sugar
mofó o (mofó ooo e)
she say call me when you need me i’ll come, come
hold you down, come, come
hold you down, come, come
hold you down…
letras aleatórias
- shooval › letra de огни (lights) - shooval
- lilfunny s › letra de я же просто woody (i'm just woody) - lilfunny.s
- rosewood coast › letra de junebug - rosewood coast
- lil supra › letra de eat her ass like veelveta - lil supra
- 7ordyn › letra de kiss the ring - 7ordyn
- king4low › letra de intro - king4low
- tilt orteum › letra de kavalo de tróia - tilt (orteum)
- illenium x ekali › letra de hard to say goodbye - illenium x ekali
- max lumer › letra de stripped - max lumer
- tayofromohio › letra de credits - tayofromohio