letra de for daddy - mayorkun
of lagos
gege again
ya know
you see as you fine you dey gimme the juice
my dopamine, e no fit to reduce
calm down now osiso, my banana don dey call one corner corridor
ahn-ahn-ahn, ahn-ahn-ahn
i’ve been looking for you like i’ve never seen before
your beauty make me fall
ahn-ahn-ahn, ahn-ahn-ahn
the way you rock it, rock it down for me amarachi
ju ibadi s’eyin for daddy
‘cause e be you make me dey craze
my melanin make you rotate
bumbum shekere make e dey shake
malonogede make you no shame o
e be you make me dey craze
my melanin make you rotate
bumbum shekere make e dey shake
malonogede make you no shame o
give me all, all your loving
give me all, all your touching
give me all, all your loving
ahn-ahn-ahn, ahn-ahn-ahn
i’ve been looking for you like i’ve never seen before
your beauty make me fall
ahn-ahn-ahn, ahn-ahn-ahn
the way you rock it rock, it down for me amarachi
ju ibadi s’eyin for daddy
ahn-ahn-ahn, ahn-ahn-ahn
i’ve been looking for you like i’ve never seen before
your beauty make me fall
ahn-ahn-ahn, ahn-ahn-ahn
the way you rock it, rock it down for me amarachi
ju ibadi s’eyin for daddy
‘cause e be you make me dey craze
my melanin make you rotate
bumbum shekere make e dey shake
malonogede make you no shame o
e be you make me dey craze
my melanin make you rotate
bumbum shekere make e dey shake
malonogede make you no shame o (ahn ahn ahn)
yo x!
giv, gi, giddem!!
letras aleatórias
- celso notico › letra de se não fosse a covid - celso notiço
- alive again › letra de semester - alive again
- lavay smith her red hot skillet lickers › letra de oo poppa do - lavay smith & her red hot skillet lickers
- la kojot › letra de pravi prepoznace prave - la kojot
- metallica › letra de nothing else matters [through the never] - metallica
- the cowmen › letra de skeleton dan - the cowmen
- cee nario › letra de the boost - cee nario
- berniee › letra de decline - berniee
- crescenda andrea pearson haas › letra de modus operandi - crescenda- andrea pearson-haas
- wrapcon036 › letra de friendiess - wrapcon036