letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de wait - mayo-san

Loading...

shebi you go wait for me oh no no no (x2)

i remember when i used to ask you say

bebe you go wait me shey

i remember when i used to call you bae

but now i no dey call again

shebi you go wait for me oh no no no (x2)

lately i’ve been forming bad boy jagaban

lately you’ve been asking why you gon act like that

ee be like say dem do me juju for calabar

ee be like say dey put my name inside calabash

bebe i’m sorry oh

i know i’ve been doing you so corny oh

odo you fit wait abeg i’m coming oh
i’ve been trying to find myself i’m on it oh

hold me (x4)

i fit tear my shirt for you

i fit off myself for you

hold me (x4)

i know i sound so crazy now

but girl i’m f-cking crazy now

shebi you go wait for me oh no no no (x2)

shebi you go wait for me oh no no no (baby wait for me)

shebi you go wait for me oh no no no (baby wait for me)

waiting for me now

hoping that you waiting for me now

baby don’t leave now
hoping that you waiting for me now

abegi wait (x2)

waiting for me now

abegi wait (x2)

oh ee yeah yeah

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...