letra de what's up - mavo. a
mavo. a
what’s up
[1:]
one day near my place of work
me and my friend con dey talk
close to one ghanaian shop
the next thing we see two men
just burst out from that phone shop
wey dey for that kool street
[a:]
wahala dey different street
n0body wan resist
me gat involve in that scene
how come about all this
[b:]
(what’s up) wetin happen (what’s up)
two wrong cannot make it right
(what’s up) wetin happen (what’s up)
no need to fight each other
(what’s up) wetin happen (what’s up)
make we try to understand
we need love and unity
in the whole community
[2:]
sometimes mе go look round me
and wonder about this life
somе people take small thing
as if say e dey serious
as me just wan take a walk
the next thing wey me see
repeat [a:]
repeat [b:]
[#:]
some of the youth just dey kpai
policemen nor green guide
this kind thing dey very wrong
who go lead tomorrow
repeat [b:]
[c:]
make we leave yeye stories
all we need na victories
now is time to co-operate
emphasize good changes
make we leave yeye stories
all we need na victories
now is time to co-operate
emphasize good changes
repeat [b:]
repeat [c:]
repeat [b:] to fade out
letras aleatórias
- comeback united › letra de survivor - comeback united
- oxmo puccino › letra de boule de neige 2001 - oxmo puccino
- melt banana › letra de vertigo game - melt-banana
- svinkels › letra de happy hour - svinkels
- nino de angelo › letra de wie soll ein mensch das ertragen - nino de angelo
- freddy xl › letra de precious gold - freddy xl
- los tiranos del norte › letra de voy a pedirte perdón - los tiranos del norte
- marianne faithfull › letra de late victorian holocaust - marianne faithfull
- muslim مـسـلـم › letra de al tamarrod | التمرد - muslim مـسـلـم
- passport to stockholm › letra de shooting stars - passport to stockholm