letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de be my girl - mavo. a

Loading...

mavo. a

be my girl

[verse 1:]
see this girl whining na fire she roll the thing anyhow
like say the floor belong to her i just quick make move so fast
so that na why i wan really just wan talk to her nicely
even if e go just take me a thousand miles instantly

[pre-chorus:]
make you nor just wonder why for ekeba wey you just whine
tell me wetin you just want i go give you all at once

[chorus:]
(wetin i want from you girl na for you to be my girl)
i go take you to my jet fly you round where you suggest
(wetin i want from you girl na for you to be my girl)
i go buy you indian hair including brazilian hair

[verse 2:]
i don ready for anything na better things i dey think
na only you i just wan feel because i get brain to think
imagine two of us all day i nor send what people say
cuz i dey think of you always in any mood wey i dey
repeat [pre-chorus:]
repeat [chorus:]

[interlude:]
we were made for each other we go strong for each other
we go stand for each other we go fight for each other

repeat [chorus:]

i go take you to my jet fly you round where you suggest
i go buy you indian hair including brazilian hair

repeat [chorus:] till fade

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...