letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de jara - mavins, bayanni & don jazzy

Loading...

[intro: bayanni]
uhh, yeah
vibez
no, no

[verse 1: bayanni]
demma be hating
see them be gossiping at my back so long
father save me
take me
demma see the small boy doing all the big things
now they wanna pull me down, yeah
but i’m still around, yeah
and e dey shock their mind
calling me ojuju calabar, yeah, yeah
[pre-chorus: bayanni]
then i call my back up, yeah
i see all of them wan back off, oh no
say when i call my back up, yeah
i see all of them wan back off, oh no
oluwa ba mi soro, yeah
say i go soon dey turn up, oh no
say make i just dey lock up
i no fit f-ck up
make i leave them
make them dey for koro (ayy yeah)

[chorus: bayanni, don jazzy & ]
jara, jara, jara, jara, jara oh
all thе things you don bless me with (na jara)
any other thing wеy you add (na jara)
jara, jara, jara, jara, jara oh (ayy oh, uh-uhh)
all the things you don bless me with ()
any other thing wey you add (na jara)
don jazzy

[verse 2: don jazzy]
omo, shey you no dey look face? (face)
too much money for my suitcase (case)
plenty kele dey for my case (yes)
dem dey line up ’cause they wan taste (yes)
who goes there? (ehh)
yes, who goes there?
shey you dey whine me
you no get fear?
i no know where dem dey for this track oh
oya come sing make i go back oh
[verse 3: magixx]
see all these people never, never seen the picture
in’a my dark times, tryna get it figured
shebi, them say me you no get future?
but now they pay me ten milli for a feature
and i say that i’m the man ’cause i buss up the scene
call up that girl make she wine up the thing
she, no get password but i still put my pin
you know me no send vagabond

[pre-chorus: magixx]
so me call my backup eh
i see all of them wan catch up, oh no
but i dey run marathon eh
dem no dey my set, i’m far gone, oh no
oluwa ba mi soro, eh
say me i go soon dey turn up, oh no
na baba dey my back up
i no fit f-ck up
dem bin no send me
when i dey for koro
they tell me that

[chorus: bayanni & magixx]
jara, jara, jara, jara, jara oh (ooh, no)
all the things you don bless me with (na jara)
any other thing wey you add oh (na jara), ooh
jara, jara, jara, jara, jara oh (oh)
all the things you don bless me with (na jara)
any other thing wey you add, oshere (na jara)
[outro: bayanni & dj big n]
gradually dem dey run
say dem dey run away (gradually oh)
gradually dem dey run (gradually)
say dem dey run away (gradually)
gradually dem dey run (ru-ru-ru-ru)
say dem dey run away
gradually dem dey run (gradually, gradually oh ayy)
say dem dey run away
what you thankful for (jara)
you got the blessings coming your way (jara)
double, double (ja-ja-ja-jara)
here we go now
that’s why i say
“when you’re big, you’re big abeg” (jara)

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...