letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de amina - mavins, ayra starr & rema

Loading...

[intro]
vibez
mavins

[chorus: rema]
tell me if you’re available
me i wan link you girly oh
me i no fit dey solo-lo
make we run our thing on the low
amina oh-ah amina
say na you wey dey ginger me now
amina oh-ah amina
say na you wey dey ginger me now ah
[instrumental break]

[chorus: rema]
tell me if you’re available
me i wan link you girly oh (‘ly oh)
me i no fit dey solo-lo (solo)
make we run our thing on the low
amina oh-ah amina (ah, ah)
say na you wey dey ginger me now (ah, ah)
amina oh-ah amina (mia)
say na you wey dey ginger me now ah

[verse 1: ayra starr & rema]
mhm
big bag, big vibes, big cheques
i kon wear knickers
i wear my jimmy choo, drink booze
with my goons and sip on liquor
pull up in a rover
so fine dem go shout jehovah (hey)
mm, the money i dey chase am (hey)

[bridge: rema]
ewiriwiriweriye
hey, ewiriwiriweriye
fine girl asempete
come baby girl malo nogede
spekele, spekele (ahh)
why you dey from i go knack you ogede
you go feel my thing inside your belle
[chorus: rema]
tell me if you’re available
me i wan link you girly oh
me i no fit dey solo-lo
make we run our thing on the low
amina oh-ah amina
say na you wey dey ginger me now
amina oh-ah amina
say na you wey dey ginger me now ah

[refrain: rema & bayanni]
k!lly me, k!lly me (hmm)
girl you fit k!lly me (k!lly me with body)
ki-k!lly, ki-k!lly (huh)
ki-k!lly, ki-k!lly (hm egbami)
accident e, accident e (when you jam me)
i sabi vulcanizer wey go pump your tyre, na me (bayanni)

[verse 2: bayanni]
ekelebe don burst oh
kuku k!ll me, kuku k!ll me oh
e be you i wan chop oh
they wan see me
them no fit reach oh
wait na, wait na
e be you i dey chase na, chase na
girly make i hold your waistline, hm, yeah
[verse 3: crayon & rema]
girly be my akanchwa
come make i chop you like ofe sala (ha)
your body na raise to power (ha)
come make i give you the shower (ha)
when i pull up in the club with me guys
so you know say we fresh like bawa (ha)
o girl you dey make me dey mental (yeah)
shebi i dey make you dey mara (ha)

[chorus: rema]
tell me if you’re available
me i wan link you girly oh (‘ly oh)
me i no fit dey solo-lo (solo)
make we run our thing on the low
amina oh-ah amina (ah, ah)
say na you wey dey ginger me now (ah, ah)
amina oh-ah amina (mia)
say na you wey dey ginger me now ah

[outro: dj big n]
here we go, yeah
this one goes out to the special ladies
you’re beautiful
you’re nicely made
and that’s facts

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...