letra de hippopuray - masterkraft
oh oh oh oh
listen
time na turn by turn
this life na turn by turn
seasons come and seasons go
when cloud gather rain go fall
sun dey shine and moon go come
night go go and day go break
never say never oh no no
wetin god say go be, go be why
dem talk say you no fine
ekwe
but your mama like am like that
chop i chop make e go round
e no supposed to hard
this life na only once oh oh
make sure say you enjoy yourself
as the music dey play dey go
le the rhythm groove you darling
hippopuray
eh oh (3x)
hippopuray
eh oh (3x)
and if you know my story you go give god glory
because from oshodi down to abutе meta
we dey rock foundation
trеkking from ajengunle
handing in a molue
form — to shogunle
number one aromo boy don dey make sense
see the boy everywhere chey
dem talk say you no fine
ekwe
but your mama like am like that
chop i chop make e go round
e no supposed to hard
this life na only once oh oh
make sure say you enjoy yourself
as the music dey play dey go
le the rhythm groove you darling
hippopuray
eh oh (3x)
hippopuray
eh oh (3x)
master
make you move your body
this life no be small thing
— check no dey bounce
groove you
letras aleatórias
- lambert › letra de a real possibility - lambert
- patti page › letra de in love in vain - patti page
- cici ware › letra de ~drown~ - cici ware
- ms†s › letra de la salvación - ms†s
- the manhattans › letra de blackbird - the manhattans
- cecily renns › letra de leaving the stars, landing on earth - cecily renns
- destroy lonely › letra de redlight - destroy lonely
- himehina › letra de 不機嫌なスリーカード (grumpy three card) - himehina
- per aa ra › letra de question everything - per aa ra
- mougli fra › letra de on y va - mougli (fra)