letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de jesus love - maryjane nweke

Loading...

my life don beta

jesus die for me o

him blood don pay for every sin wey i commit,.

satan say, i no qualify for any blessing o

jesus say na lie

because him blood don pay

chorus:

call: if no be jesus wey die for me o,.

res: where i for dey……

oh jesus your love dey carry me dey go

call:. if no be wetin him do for me ooo,.

where i for dey……

oh jesus your love dey carry me dey go…

promotion come satan say i no qualify ooo ,.

jesus say na lie because him blood don pay…

hеaling come, satan say i no qualify ooo

jesus say na lie bеcause him blood don pay……

repeat chorus please

verse 3:

he prepare a table for me in the presence of my enemy ooo

he say make i enjoy , make i dey jolly dey

no be only that goodness and mercy they follow me ooo,.

all the days of my life as i tanda for him house

rept chorus

call & res: your love dey carry me dey go (6×)

carry me dey go , love carry me dey go, dey go , dey go…

carry me dey go love of jesus carry me dey go, dey go, dey go….,.

carry me dey go doctor jesus, carry me dey go, dey go , dey go…

love carry me dey ooo,.

dey go , dey go,. dey go

( repeat.)

(ifunanya gi ,. your sweet love , ima obong,. ife oluwa ,. your love dey tortori me for belle,. )

( eleghe nnu, eleghe sugar, osogbulam , ona atom, onatom nigi nigi.)

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...