letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de corona - martin newsongz

Loading...

newsongz yeah

she know weti she dey fine
na ya life she wan take no b lie
and if she enta ya long-s
brother!
she go take over your life oh!
she know weti she dey fine
na ya life she wan take no b lie
she sabi winam well and if u go der ! henh! hmmm
so i social distance my self oh
quarantine my self oh
sanitize my self and den i wash my hands every time
i social distance my self
quarantine my self
and den i wear face mask pon di face
and den i warsh my hands every time because of

corona
she’s a bad gyal from china
omo na bad girl from china nanana
corona yeah yeah yeah yeah yeah
she say she wanna be my lover
lie lie oh
back to senda
back to senda

corona
last name covida
nineteen years old pikin she just dey causin’ wahala
for di nations all around di world
shut down di borders ahhie!
coro no di play
she too fast for di boys
5 g for di matter
see e wowor face like micheal blackson
dancing all around like micheal jackson
if i gi am one punch her life go shorten
she go tink say omo na tyson
on di news on di media
every place person go na di same b-st-rd oh
a tini mini b-st-rd ohh
taking lives in the millionszummm
so i social distance myself ohh!!
quarantine my self ohh!!
sanitize my self and den i wash my hands every time
i social distance my self
quarantine my self
and den i wear face mask pon di face
and den i warsh my hands every time because of

corona coronanaaa
she’s a bad gyal from china
omo na bad girl from china nanana
corona corona na na na
she say she wanna be my lover
lie lie oh
back to senda
back to senda

she wanna enta ma toyota coro là

lie lie oh oh oh oh
back to senda

you wu soon be ova
you wu soon be ova

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...