letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de elenu (afrobeat, rap) - majorboi, lenesha

Loading...

i dey rap sing ragga too
if you no sabi no follow do
inspiration come i’m leaving soon
off to the studio to work on another tune
she say her body na holy room
she never marry she dey on a honey moon
she collect money am leaving soon
i say wait ehennn
cos we must to finish up

elenu ibe
amaka you hear
i hear say you be born again
don’t worry am coming again

elenu ibe
amaka you hear
i hear say you be born again
don’t worry am coming again

dats how stars do sha
we no dey use free ride sha
hennessy we dey pop sha
i for say for your case sha
but other girls dey the cue sha
and no be me carry you come sha
baddest rapper from the south sha
we no dey use free ride sha
who no sabi book no dey wait for result
and my music business no go disappoint
na me be the guy dem dey talk about
and na me all the girls want dey yarn about
everyday i dey pray gon
make all my days for fit long
everyday i dey pray gon make all my days for fit long
elenu ibe
amaka you hear
i hear say you be born again
don’t worry am coming again

elenu ibe
amaka you hear
i hear say you be born again
don’t worry am coming again

nagode to all my fans them
shout-out to all of my goons dem
see you at the top na anthem
balling from monday to sunday
everyday e go be holiday folake sef go dey follow me
dumebi sef go dey eye me
and that her girlfriend go dey find me
music waka no easy at all
na why you see say some people dey fall
o lord o annoint me
make i no jonse watch bollywood
but i no reason am at all at all
my hustle level sef e no go disappoint
pikin wey sabi no dey disappoint
pikin wey sabi no dey disappoint
i dey rap sing ragga too
if you no sabi no follow do
inspiration come i’m leaving soon
off to the studio to work on another tune
she say her body na holy room
she never marry she dey on a honey moon
she collect money am leaving soon
i say wait ehennn
cos we must to finish up

elenu ibe
amaka you hear
i hear say you be born again
don’t worry am coming again

elenu ibe
amaka you hear
i hear say you be born again
don’t worry am coming again

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...