letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de stop nonsense - majeeed

Loading...

[intro]
na money dey stop nonsense
eeyaaahh
majeeedy baby
you wan yang gbedu

[verse 1]
i ready for enjoyment
omo me i no like suffer oh
if i just get small bar oh
na to order what ever
na money be my only friend
omo me i no get lover oh
if i just get small bar oh
na to order what ever
[chorus]
tell me wetin dey stop nonsense ooh oh oh
na money stop nonsense
money money money money money money
na money stop nonsеnse
tell me wеtin dey stop nonsense ooh oh oh
na money stop nonsense
money money money money money money
na money stop nonsense

[bridge]
set awon top boys
gawu o, gawu o, gawu o

[verse 2]
so if you get the money
spend the money gan
jaiye ori e lo
top boy no dey dull
people wey get this money
balling dey for their body
24/7 no dulling
aiye ka ye

[pre-chorus]
i ready for enjoyment
omo me i no like suffer oh
if i just get small bar oh
na to order what ever
na money be my only friend
omo me i no get lover oh
if i just get small bar oh
na to order what ever
[chorus]
tell me wetin dey stop nonsense ooh oh oh
na money stop nonsense
money money money money money money
na money stop nonsense
only money oh
omo only money oh
money money money money money money
na money stop nonsense
when you taste money
you go know say money too sweet

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...