letra de coronavirus freestyle - mahro aq
[intro]
yeah
make i just freestyle small for una, ehn?
on a corona virus level
listen!
[verse]
government and politics, tell me what is all of these
corona virus don come now to harden economy
everywhere lockdown, how the civilians go eat?
you con go dey k!ll the youths just because say dem no wan gree
everybody rise up!
politicians wise up
if one tomato na hundred naira we go die of
hunger and starvation, why dem want to kpie us
leaders na the virus make we leave corona virus
everybody sanitize, mama con dey quarantine
stay at home and work no be who dey work for maritime
no church, no school, everybody sanitize
no market, no food, everybody pray and fast
stay at home!
now no be time to do social gathering
something we for avoid if to say people no fly in
border don close, how we suppose to take buy things?
stay in one fold, we are tired of this crisis
everybody sanitize!
italy no sanitize?!
you no wan hear word, you just dey sit con dey criticize
everybody wash your hand, everybody understand
corona virus no go come if you no comot meet am
[outro]
stay safe everybody
on a normal level ehn?
no fear!
aq!
letras aleatórias
- ashx › letra de tryna forget ya - ashx
- marvin dark › letra de do it some more - marvin dark
- dj bazooka joe › letra de thug melody (dj bazooka joe remix) - dj bazooka joe
- allah las › letra de terra ignota - allah-las
- zero2 › letra de € - zero2
- rishloo › letra de dead rope machine - rishloo
- john lee hooker › letra de come on and see about me - john lee hooker
- jam rap › letra de live like this - jam (rap)
- jangy leeon › letra de dirty game - jangy leeon
- jessie j › letra de in love with the funk - jessie j