letra de as i get money ehn - magnito feat. patoranking
as i get money ehn
i con start to enjoy
i open my company all my village people na him i employ
everybody wey know me before con dey call me oga bon boy
i marry my girlfriend e no reach two weeks na him she born boy
as i get money ehn
i sign big footballer
i sign mickel obi
i no ask am how much
i paid him in dollars
there is nothing money cannot do i made merci goalkeeper for gunners
if i write exam i no dey border again
i don’t care if i come last
as i get money ehn
i call my landlord
i tell am to tell me the cost of him properties just in one word
my broda panto
as i get my own money i begin to diet
i want to become the next mertusela
am not ready to die yet
a hundred and fifty years is not too much and that is my target
raba eh raba raba eh
as i get money ehn
i start to import
all the ugly girls wey dey lekki phase one i start to export
letras aleatórias
- denouncement pyre › letra de the liberating fires of moloch - denouncement pyre
- lferda › letra de la weed - lferda
- tyfontaine › letra de temporary bliss - tyfontaine
- wellsaid › letra de devotion - wellsaid
- trannos grc › letra de διακοπές (diakopes) - trannos (grc)
- damien bueller › letra de day - damien bueller
- blaster j d tez › letra de los santos - blaster, j.d & tez
- babycheckmyonly › letra de woof(remastered) - babycheckmyonly
- nct dream › letra de 별 밤 (on the way) - nct dream
- berryz工房 › letra de 恋してる時はいつも··· (koishiteru toki wa itsumo...) - berryz工房