letra de 4 days - magixx
i just dey look your face
and i no fit to understand
how you makey my heart e race
body dey sweet me
jedi jedi for waist
and i no fit to concentrate no
and if you play me sef i no mind o
as long as we dey
something about olivia
it’s deeper than mariana
sweeter than my reefer
as we cruise into ottawa
i’m just a lonely mister
your company me i’m after
thunder fire anybody
wey wan put asunder
as i dun loss for your maze
i be longing for your taste
make i give you informate
i been loving you for days
if i buy you aparté
would you help me ascertain
make i give you informatе
i been loving you for days
fala fala
i be moving to your salsa
para para
na your body make me calm down
abеna please comply
i want to ease your mind
omo ologo ye ma gbala
i go make you sing hosanna
give you attention
like a soldier man
something about olivia
it’s deeper than mariana
sweeter than my reefer
as we cruise into ottawa
i’m just a lonely mister
your company me i’m after
thunder fire anybody
wey wan put asunder
as i dun loss for your maze
i be longing for your taste
make i give you informate
i been loving you for days
if i buy you aparté
would you help me ascertain
make i give you informate
i been loving you for days
letras aleatórias
- my golden calf › letra de all runs red - my golden calf
- christon › letra de end of the world - christon
- savannah outen › letra de perfect - savannah outen
- gram parsons › letra de drug store truck drivin' man - 1973 live version - gram parsons
- x e x › letra de green - x.e.x
- coptic › letra de keep shining - coptic
- benjamin clementine › letra de then i heard a bachelor's cry - benjamin clementine
- house ghost › letra de accident prone - house ghost
- kaleth morales › letra de ella es mi todo - version guitarra - kaleth morales
- jason eady › letra de longer walk in the rain - jason eady