![letras.top](https://letras.top/files/logo.png)
letra de 4 days - magixx
i just dey look your face
and i no fit to understand
how you makey my heart e race
body dey sweet me
jedi jedi for waist
and i no fit to concentrate no
and if you play me sef i no mind o
as long as we dey
something about olivia
it’s deeper than mariana
sweeter than my reefer
as we cruise into ottawa
i’m just a lonely mister
your company me i’m after
thunder fire anybody
wey wan put asunder
as i dun loss for your maze
i be longing for your taste
make i give you informate
i been loving you for days
if i buy you aparté
would you help me ascertain
make i give you informatе
i been loving you for days
fala fala
i be moving to your salsa
para para
na your body make me calm down
abеna please comply
i want to ease your mind
omo ologo ye ma gbala
i go make you sing hosanna
give you attention
like a soldier man
something about olivia
it’s deeper than mariana
sweeter than my reefer
as we cruise into ottawa
i’m just a lonely mister
your company me i’m after
thunder fire anybody
wey wan put asunder
as i dun loss for your maze
i be longing for your taste
make i give you informate
i been loving you for days
if i buy you aparté
would you help me ascertain
make i give you informate
i been loving you for days
letras aleatórias
- letra de i don't see them - paul heaton
- letra de fuck off - 1/2-e
- letra de pull the trigger - noaksey
- letra de wee b. dooinit (acapella party by the human bean band) - quincy jones
- letra de float - jude shuma
- letra de på måndag bärjar jag igen - dolly dolores
- letra de long shot - skittlez
- letra de fade away - frank casino
- letra de knew too much - mc enoch
- letra de america's sweetheart - katie tropp