letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de mkay — chop life - m-kay

Loading...

{intro}

it’s your boy mkay bobo mi na ye
mkay this, mkay that oh ye

dopest boy ever liveth

i want to motivate you, come make we relate oh

{verse one 1}

omo if u no get money, n-body go know u
n-body go send u, n-body go hear u

but if u come get money, people go dey hail u
dem go emulate you, chicks them go follow you

omo this life oh, no joy oh
boys dey struggle just to chop life oh

omo this life oh, no fair oh
boys dey hustle just to chop life oh

e don tey oh, wey we dey pray for grace
if we no buy the benz wetin we gain
if we no make money wetin we gain
my brother tell me wetin we gain

{chorus}

i want chop life oh, chop life oh
oluwa pay me make i chop life oh
oluwa bless me make i chop life oh
me i want dey for the chop life gang

i want chop life oh, chop life oh
oluwa pay me make i chop life oh
oluwa bless me make i chop life oh
me i want dey for the chop life gang

shebi na person wey work na e dey chop oh
i want to celebrate, i want to jubilate yeah
i no send dem if dem dey hate oh
i wan chop life, i wan chop life

{verse two 2}

oh my lord, i want to say goodbye to poverty oh
i want to share my story with my enemies
as i dey work oh, make money fall on me oh
as i dey do my best oh, i still dey call on you oh
oh lord, i no wan suffer just in vain oh
i no wan see my mum in pain oh
e no easy to dey work n pray ye
e no easy today hope for grace yeah yeah

[[ back to chorus ]]

{last verse}

baba bless me, make i jolly oh
elelumare bless me, make i happy oh yeah
shower your blessings, oh na na na na na na na
i don work enough, it’s time to chop oh

{final closure}

it’s your boy, it’s your boy, mkay bobo mi na ye
mkay this, mkay that oh yeah

dopest boy ever livet

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...