letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de today today from now from now - m and k

Loading...

m & k

today today from now from now

[pre-verse:]
mr man tell this woman wetin dey your mind

[verse 1:]
h-llo my dear good friend you want make i fent
make we learn to amend because we be human
i be don almost by pass i decided to park
instantly i pause the film to know how you feel

[pre-chorus:]
(think twice) me just wan let you know the main thing
(think twice) because time don reach honestly
(think twice) me just wan let you know the main thing
(think twice) me don ready to do all you need

[chorus:]
(today today from now from now) me i nor need dissapointment
(today today from now from now) me nor want disagreement

repeat [pre-verse:]

[verse 2:]
comply with me for god sake ignore those wey don fake
though i always know say we just be h-llo mate
i nor go submit oh i need you this time oh
i nor dey go anywhere make it rain make i wet

repeat [pre-chorus:]
repeat [chorus:]

[interlude:]
me i wan dey around you e go dey good for you
be of good health to you pouring my love on you
dropping my liquors inside you

[collision:]
(today today from now from now) i go give you good moment
(today today from now from now) me nor want disagreement oh

repeat [chorus:]

(today today from now from now) all we need na settlement
(today today from now from now) me nor want disagreement oh

repeat [chorus:]

(today today from now from now) trust me with all my comment
(today today from now from now) me nor want disagreement oh

repeat [chorus:]

(today today from now from now) time nor dey for argument
(today today from now from now) me nor want disagreement oh

repeat [chorus:]

(today today from now from now) god don bring you close to me
(today today from now from now) me nor want disagreement oh

repeat [chorus:]

(today today from now from now) god don bring me close to you
(today today from now from now) me nor want disagreement oh

repeat [chorus:]

[verse 3:]
look my eyes see the sign i mean am this time
i dey tell you my mind i dey beg you for real
just read my lips make we just try to dey close
just like five and six i don ready for you since
how is life generally? i really mean am mi-yo
do not think of other men ni-yo

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...