letra de situation (remix) - m and k
m & k
situation (remix)
[verse 1:]
(apparently as for me) i just dey on my own oh
(apparently as for me) i nor get interest ti-yo
for any body at all oh you dey come close to me
through different means though i nor think within me
why is it always me
[pre-chorus:]
(so many, many things) dey happen for this life oh
(so many, many things) don happen in the past oh
but anyhow you reason nam
[chorus:]
challenge (situation) deal with (situation)
tackle (situation) handle (situation)
drop off (situation) kick off (situation)
try some observation correction na good option
[verse 2:]
you know wetin you want oh worst case scenario
wey you don do to me just for you to enter me
because she wan taste me
[refrain:]
i should have seen it coming
i never felt it was so close to me
i should have seen it coming
i never felt it was so close to me
repeat [pre-chorus:]
repeat [chorus:]
[interlude:]
check the definition including prevention
you for find suggestion you fit get solution
repeat [chorus:] till fade
letras aleatórias
- kelz the villain › letra de 0-100 (kelzmix) - kelz the villain
- 13 block › letra de massacre - 13 block
- daniel ludtke › letra de nasci para brilhar - daniel lüdtke
- fetty wap pnb rock › letra de really really - fetty wap & pnb rock
- fetty wap pnb rock › letra de things you like - fetty wap & pnb rock
- lee dewyze › letra de give me something - lee dewyze
- jamila woods › letra de bubbles - jamila woods
- kayef › letra de weck mich nicht auf - kayef
- lord kossity › letra de nice n'easy - lord kossity
- jazz hourigan › letra de take you home - jazz hourigan