letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de nor give up - m and k

Loading...

m & k

nor give up

[verse 1:]
e dey really so surprising when the whole thing was happening
na still all about same female wey first live for my crip with me
before that time we just be friends later we became more than friends
we dey discuss seriously well we kept in touch seriously well
every day con dey go so well everything was so well intact
me and her dey so cl!ck in fact even sef she her sef knows that

[pre-chorus:]
so tay me change her name to pearl because no girl fit compare
something else fit occur next why you wan involve lady ken
wey nor even give a demn wonder sef shall never end

[chorus:]
whatever we dey go through oh (nor give up oh)
whatever we dey go through oh (nor give up oh)
whatever we dey go through oh (nor give up oh)
make we hold on to our love forget wetin dey go on

[verse 2:]
nor forget how we turn lovers moving from shelter to shelter
as we con dey live together before the things con scatter
within a short period of time suddenly during supper time
she go sit far away from me and turn her face away from me
so that make our eyes nor jam hear me two head better pass one
make we do the right thing at once i know say she gat all she want
repeat [pre-chorus:]
repeat [chorus:]

[interlude:]
i just dey so confuse i don’t even have a clue
about what next she wan do abi this na love school?

repeat [chorus:]

[bridge:]
as long as we still dey this earth another girl nor be saint
(wetin dey happen oh wey we nor fit sort out oh)
the matter just dey our hands let try to use our sense
(wetin dey happen oh wey we nor fit sort out oh)

repeat [chorus:]
repeat [bridge:] till fade

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...