letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de i understand - m and k

Loading...

i understand

actually all those things wey you just dey think
nor really mean any thing you fit know wetin i mean
those things wey you dey see nor really dey hard to trick
i know say them full there no need to pretend my dear oh yeh wen ooh
men like those ladies (men dey foam efizzy)
men like those ladies (men dey foam efizzy)
come see lovely hips control your feet and feelings
corning men nor agree they continue arguing

[chorus:]
see men dey feel shorty’s (i understand)
see men dey feel shorty’s (i understand)
see men dey feel shorty’s (i understand)
life dey for us to live them wan loose guide
see men dey feel shorty’s (i understand)
see men dey feel shorty’s (i understand)
see men dey feel shorty’s (i understand)
at the end of the day them like to date

(guy listen) i just wan tell you few secret
(guy listen) them nor bad as you think
(guy listen) before the party go end
(guy listen) you might hit two among ten
you better move close to them because wise men
dey always understand them
(you go pick interest) cool your mind
(you go pick interest) nor pretend
(you go pick interest) cool your mind
(you go pick interest) nor pretend
just try to bring one of them in from now on
begin dey check the whole thing
if you like (make you stone your face, make you stone your face)
if you like (make you stone your face, make you stone your face)
if you like (make you stone your face, make you stone your face)
if you like mr man oh (make you stone your face oh)

repeat [chorus:]

why men nor wan relax women nor go rely
you na still hot guy man forget women pattern
all men must to struggle you just have to hustle
forget popping bottles
(tell me the truth)
when you go do proper thinking
(tell me the whole truth)
e yeh i understand eh uhu
(tell me the truth)
and reason better things with me
(tell me the whole truth)
e yeh i understand eh uhu
(tell me the truth)
so many women don see
(tell me the whole truth)
how long them fit cope
them see you now as little hope
(tell me the truth)
see your burning see your bulling
(tell me the whole truth)
e yeh i understand eh uhu
(tell me the truth)
see your foaming see pretending
(tell me the whole truth)
e yeh i understand eh uhu
(tell me the truth)
them say you too talk lie yo
(tell me the whole truth)
them say you too greedy
whenever it come to spending

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...