letra de greener - m and k
m & k
greener
[verse 1:]
some people life time be say time go come wey be say
them go see bright light for exactly where them dey
them nor go lie lie sit down think of the advantages
and disadvantages before them go make move
[chorus:]
them dey surprise say e nor greener for them
for there as them think

[verse 2:]
maybe their mistake be say e nor get anytime
them appreciate good time plus wetin them get right from time
not to talk of wetin them nor get at that time
lot of thinking on their mind at that particular time
[bridge:]
you must nor go where you sight many strange things dey some site
be careful of things you like nothing dey for this life
you must nor go where you sight many strange things dey some site
be careful of things you like nothing dey for this life
repeat [chorus:] till fade
letras aleatórias
- ft mr long frauenarzt › letra de oh mein schatz
- sandra peralta › letra de no seas parca - sandra peralta
- tori kelly › letra de beautiful things - tori kelly
- tori kelly › letra de art of letting you go - tori kelly
- al parkinson › letra de like this - al parkinson
- lena arlid › letra de mod - lena arlid
- lee hi › letra de hold my hand - lee hi
- 8 segundos › letra de vaquero arrepentido - 8 segundos
- tory lanez › letra de uber everywhere - tory lanez
- greyswan › letra de this gloomy sickness - greyswan