letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de first girl set my heart on fire - m and k

Loading...

first girl set my heart on fire

[verse 1:]
wetin you want from me? after wetin you do to me
make you nor say any word me i beg you with god
i nor dey in the mood to hear any story from you
you do am deliberately you love am suddenly

[pre-chorus:]
wetin women see these days
for their mind them wan play game
women feel they can’t be trap
men just feel that na fact

[chorus:]
(first girl set my heart on fire)
when i nor expert am
(first girl set my heart on fire)
second girl don cool am

[verse 2:]
you think say you too smart i caught you rocking my best man
you forgot i’m good in maths when you know me and mark
your two phones con dey switch off during time when i dey off
na where you dey since then i hear the gist from eden

repeat [pre-chorus:]
repeat [chorus:]

[interlude:]
the wey you behave dey so childish
i just gat to vanish
you purposely do that rubbish
so e don finish

repeat [chorus(×2):] to fade

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...