letra de stronger - lyta
now i’m stronger
now i’m stronger
ever since when i dropped time
them talk this and dey talk that
and dem talk say na me worse pass
but me i no mind them
i no send them
i dey k!ll them with surprise
sundown to the sunrise
i know say we go dey alright (i know say we go dey alright)
everyday me i dey flex
and some people come dey vex
say me i don pay my dues
i no go ever rеduce
say na god run am for me
my mama dey pray for mе
so tell me what you want from me
no matter how many times i fall (huh huh huh)
i know that i will always stand ten times tall
what doesn’t k!ll you, make you stronger (iyeh iyeh iyeh)
now i am stronger
now i am stronger
now i am str-onng-eeerrr
now i am stronger
them be want make i fall out
make my battery, make e run down
no be everybody wey dey laugh normal
so i do my thing on my own terms
when the things tight, rich man go fly out
if you no get, omo you go suffer
wahala for poor man
everyday me i dey flex
and some people come dey vex
say me i don pay my dues
i no go ever reduce
say na god run am for me
my mama dey pray for me
so tell me what you want from me
no matter how many times i fall (huh huh huh)
i know that i will always stand ten times tall
i know, i know, i know, i know
what doesn’t k!ll you, make you stronger (iyeh iyeh iyeh)
now i am stronger
now i am stronger
now i am str-onng-eeerrr
now i am stronger
now i’m stronger
now i’m stronger
now i’m stronger
letras aleatórias
- ilsa › letra de blood rituals - ilsa
- slg crew › letra de slg "sylwestrowy" banger 2014 - slg crew
- pm today › letra de a convenient literary device for ending short stories and books - pm today
- gateway › letra de only one for me by gateway worship - gateway
- meesha shafi › letra de bholay bhalay - meesha shafi
- eric prydz › letra de proper education (eric prydz vs pink floyd) - eric prydz
- djay kennedy › letra de no role modelz - djay kennedy
- wiz khalifa › letra de teach u to fly - wiz khalifa
- pal utcai fiuk › letra de szerelemharc - pál utcai fiuk
- lee ann womack › letra de don’t listen to the wind - lee ann womack