letra de butterfly - lyta
[intro]
(mushie)
hm mm mm mm
hm mm mm mm
yeah
[verse]
be like i go need some guideline
shorty got me wasting time now
it doesn’t mean
it doesn’t mean
you wasting time
it doesn’t mean
[bridge]
so no yawa go dey
mo gbe tun tun dey o
shayo go dey
e go dey
na love i dey play o
no be today o
na why you dey high me
dey high me
[chorus]
girlie girlie
ringing pom me cellie cellie
b-tterflies in my belly belly
glad you came my way
pretty girlie girliе
ringing pon me cellie cеllie
b-tterflies in my belly belly
glad you came my way
ahn ahn ahn ahn ahn oh o
ahn ahn ahn ahn ahn
ahn ahn ahn ahn ahn
ahn ahn ahn ahn ahn
[verse 2]
no wonder you high me like colorado
wetin you do me hm dem no know
dem no know
dem no know o
would you be mine
waiting for you all night
lyta no dey worry i go put you up tonight
oh my oh my oh my oh my oh my
[chorus]
girlie girlie
ringing pom me cellie cellie
b-tterflies in my belly belly
glad you came my way
pretty girlie girlie
ringing pon me cellie cellie
b-tterflies in my belly belly
glad you came my way
ahn ahn ahn ahn ahn oh o
ahn ahn ahn ahn ahn
ahn ahn ahn ahn ahn
ahn ahn ahn ahn ahn
[outro]
girlie girlie
ringing pom me cellie cellie
ahn ahn ahn ahn ahn
glad you came my way
pretty girlie girlie
ringing pon me cellie cellie
ahn ahn ahn ahn ahn
glad you came my way
ahn ahn ahn ahn ahn (mushie) oh o
ahn ahn ahn ahn ahn
ahn ahn ahn ahn ahn
ahn ahn ahn ahn ahn (easy o)
letras aleatórias
- japam › letra de how did you go blind? - japam
- paulkyte › letra de 낭만 - paulkyte
- fdj emily young › letra de setengah beras setengah ketan - fdj emily young
- k icm › letra de bạc phận - k-icm
- ezgi erdogan › letra de kendine iyi bak - ezgi erdoğan
- пасош › letra de испуганный ёж - пасош
- plc › letra de 2603 - plc
- arko parineeti chopra › letra de female version (from "kesari") - arko & parineeti chopra
- via vallen › letra de jangan ada dusta di antara kita (feat. arya dipangga) - via vallen
- neries feat basskid › letra de pokoj - nerieš feat. basskid