letra de “koroba lyrics“ - tiwa savage
intro:
hey ok! eh!
london!
verse 1
i no come this life to suffer
if i follow politician
you go hear am for paper
them go call am prostitution
who no like enjoyment?
if money dey for pocket
shebi na national budget e o?
we go blow am like trumpet
chorus
koroba, koroba, koroba, koroba
koro, oya carry your
koroba koro kuru koroba koroba
koro, oya carry your
koroba, koroba, koroba, koroba
koro, oya carry your
koroba koro kuru koroba koroba
oya everybody carry your something
verse 2
he say darling i’m watching you
small thing you turn mugu
you come dey shout ole
the money you no work for
bad commando
you carry overload
yawa dey, igboro
sho wole ko wole
chorus
koroba, koroba, koroba, koroba
koro, oya carry your
koroba koro kuru koroba koroba
koro, oya carry your
koroba, koroba, koroba, koroba
koro, oya carry your
koroba koro kuru koroba koroba
oya everybody carry your something
verse 3
i no mean to bother you, at all
monkey dey work bamboo dey chop
kilamity tell me say you talk and do oga
tell me wetin you fi do (do, do)
i no mean to bother you, at all
monkey dey work bamboo dey chop
kilamity tell me say you talk and do oga
tell me wetin you fi do
ye!
chorus
koroba, koroba, koroba, koroba
koro, oya carry your
koroba koro kuru koroba koroba
koro, oya carry your
koroba, koroba, koroba, koroba
koro, oya carry your
koroba koro kuru koroba koroba
oya everybody carry your something
outro
i don’t mean to, i don’t mean to
i don’t mean to, i don’t mean to
wiseloaded
letras aleatórias
- alex lievanos › letra de justforawhile - alex lievanos
- musta lista › letra de ongelmia - musta-lista
- ashton dyson › letra de come home - ashton dyson
- nira › letra de небе (nebe) - nira
- ensina › letra de w.g.s.b.k.n.m.n.l.b.n - ensina
- gdrn › letra de af og til - gdrn
- dustin the turkey › letra de the mad turkey - dustin the turkey
- serebro › letra de новый год! (new year!) - serebro
- its immaterial › letra de up on the roof - it's immaterial
- foretoken › letra de hamartia - foretoken