letra de “koroba lyrics“ - tiwa savage
intro:
hey ok! eh!
london!
verse 1
i no come this life to suffer
if i follow politician
you go hear am for paper
them go call am prostitution
who no like enjoyment?
if money dey for pocket
shebi na national budget e o?
we go blow am like trumpet
chorus
koroba, koroba, koroba, koroba
koro, oya carry your
koroba koro kuru koroba koroba
koro, oya carry your
koroba, koroba, koroba, koroba
koro, oya carry your
koroba koro kuru koroba koroba
oya everybody carry your something
verse 2
he say darling i’m watching you
small thing you turn mugu
you come dey shout ole
the money you no work for
bad commando
you carry overload
yawa dey, igboro
sho wole ko wole
chorus
koroba, koroba, koroba, koroba
koro, oya carry your
koroba koro kuru koroba koroba
koro, oya carry your
koroba, koroba, koroba, koroba
koro, oya carry your
koroba koro kuru koroba koroba
oya everybody carry your something
verse 3
i no mean to bother you, at all
monkey dey work bamboo dey chop
kilamity tell me say you talk and do oga
tell me wetin you fi do (do, do)
i no mean to bother you, at all
monkey dey work bamboo dey chop
kilamity tell me say you talk and do oga
tell me wetin you fi do
ye!
chorus
koroba, koroba, koroba, koroba
koro, oya carry your
koroba koro kuru koroba koroba
koro, oya carry your
koroba, koroba, koroba, koroba
koro, oya carry your
koroba koro kuru koroba koroba
oya everybody carry your something
outro
i don’t mean to, i don’t mean to
i don’t mean to, i don’t mean to
wiseloaded
letras aleatórias
- letra de promise (official lyrics) - 40clipjay
- letra de bring it boy - cory lee
- letra de if it ain't one thing - christina taylor
- letra de lessons - tony shhnow
- letra de no hoes - domino effect
- letra de serpent - gemini [hyperpop]
- letra de se o senhor reza, ele reza por nós - abel sig
- letra de mama i’m a criminal - paky
- letra de 朝のパレット (asano paretto) - 大貫妙子 (taeko ohnuki)
- letra de of the father’s love begotten - oleta adams