letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de i can’t kill myself lyrics - cona'stone

Loading...

i can’t k!ll myself lyrics
intro:

oberz:
eh
mole para mi rara
chuun

producer signature:
incase u don’t know jmeed on d beat
oberz :
is oberz babe babe , onnnna

cona’stone :
mi cona mi stone (onnnna)
plateau jos
igbeti oke ogun that is where am from

chorus :
oberz:
i can’t k!ll myself (k!ll myself), eni mo aiye je loma gbadun (loma gbadun)
i can’t k!ll myself (oh yea)
if i do this them go talk
nothing u go do, wey dm no go complain

verse1
cona’stone :
ye
dm say na talk i du talk
sey no b rap, that i wack
i can’t k!ll myself
i will just try my best, to b on the track
if u can’t climb ladder for me
don’t expect me ,to jump fence for u
we try to show love, they dy find our down fall
u can’t win world cup fun music
true talk , but tough , though tempo change
but music o’change
10 million naira aha(oh oh oh oo)
no fit make them know u
anu olorun nkan lole blow u(oh oh oh oo)
bere lowo small doctor and slim-case
to blow no b money case
i dy tell u(oh oh oh oo)
many songs we promo ,when we still comot
they go still dy ask na who u(oh oh oh oo)
don’t compare me with bloodie fool u
appreciate my gold
not like ur panda
appreciate ur father

chorus :
oberz:
i can’t k!ll myself(mole para mi rara) (k!ll myself), eni mo aiye je loma gbadun (loma gbadun)
i can’t k!ll myself( i can’t k!ll myself) (oh yea)
if i do this them go talk
nothing u go do, wey dm no go complain

verse 2

cona’stone :
yah
kosi amo oye kan to mo bi ile ma mo ohun
kosi awo irawo kan to mo ile to ma mo ola
i did not start because of your opinion
u can’t stop me, d flash light of fake life
make them loose focus , they call me anti-social
am only been scared of brokenness
mu eni nbe, ati mo og yato si fk
i know u don’t give f about me
am doing my stuff(oh oo oh oo)
for me una b one single hit artist
una don dy get fame( oh oo oh oo)
no money not funny, eti se igberaga
i can’t k!ll myself
i no b broda (oh oo oh oo)
ise nla ni orin kewu
ise kekere koni okurin to sun rara fun okurin egbe (oh oo oh oo)
a’lani nkase to da ipari osun
seat down there make u dy criticize
iwo na do am make u see am how hin easy

chorus :

oberz:
i can’t k!ll myself(mole para mi rara) (k!ll myself), eni mo aiye je loma gbadun (loma gbadun)
i can’t k!ll myself( i can’t k!ll myself) (oh yea)
if i do this them go talk
nothing u go do, wey dm no go complain

outro

cona’stone
i can’t k!ll myself
i will only try my best(ki leri kila gbo )
ma kan gbin iyan ju in(ki leri kila gbo )
olorun oba
ni o’fi alubarika si igbin yanju eda (ki leri kila gbo
fi alubarika si ise owo mi aseda (ki leri kila gbo ) yea

producer signature : incase u don’t know jmeed on the beat

sound engineer signature: fliter sound

oberz:
yea
oo na na na

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...