letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de love am well - lynxxx

Loading...

my sugar babanana
you dey my side wey before the time i hama
eh eh, you dey geti love for my mama
as you dey run things like as if you be obama
eh eh, very soon, very soon
we go buy crib next to linda for banana eh eh
—- or for lagos or for ghana eh eh
see man like, lynx needs a girl like you ou ou
en no go ever ever leave your side
see girl like you needs a man like me e e
to hold you down and make you feel alright
we put together the center
a union we will always remember
ah, say with oluwa at the center eh eh
go never ever enter
my baby you, as we dey love
say make we love am love am well
my lady you, wetin we dey do
say make we do am do am well
my baby you, as you dey whine
say make you whine am whine am well
my lady you, as we dey groove
say make we groove am groove am well
so many years i don pray for you
baba god make my dreams come true
cus theres nothing that he cannot do
before i single, now i say plus two
ha, ha, baby your cooking na comfirm
ha, your mama finish work for your hand
i say your cooking na confirm eh eh eh
that egusi with pounded yam
and i dey halimate baba
lynxx baba omo you don hama gon
so when dey hail me lynx baba
i say no be me
omo na the grace of god
and if you rocking with me
put two fingers in the air
i say bunie, yeba
say if you’re rolling with me
put two fingers in the air
i say bunie
my baby you, as we dey love
say make we love am love am well
my lady you, wetin we dey do
say make we do am do am well
my baby you, as you dey whine
say make you whine am whine am well
my lady you, as we dey groove
say make we groove am groove am well
my baby you, as we dey love
say make we love am love am well
my lady you, wetin we dey do
say make we do am do am well
my baby you, as you dey whine
say make you whine am whine am well
my lady you, as we dey groove
say make we groove am groove am well
say make we groove am groove am well (2x)
e no go ever ever leave your side
and i go by the name of lynx you know
to hold you down and make you feel alright

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...