letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de fall my hand - lynxxx

Loading...

i remember the times wey you fall my hand
you fall my hand
but now i m the mana you understand
you understand
as an asaba boy you no i no go gree
i no go gree
but im grateful to god sey you follow me
you follow me ehhhhh
ngwa dancia dancia dancia
ah hannnn
nwanyi oma you take my breath away
ah hannnn
ngwa dancia dancia dancia
ah hannn
cus with you everyday na holiday
now she see i dey follow god
she don see i dey hollo boy
now she don dey follow come
last last i no mind if she follow chop
before she treat me like i borrow cup
now she dey fear like i hollo gun
she don wise like a solomon
all of her friends they won follow ball
if you check utunu
you go see god don dey bless utunu
na why these girls come dey fret utunu
but we no send we progress utunu
but now when me and baby dey waka waka
dem dey yimu for backa backa
dem dey carry her matter matter
dem dey pray make we scatter scatter
i remember the times wey you fall my hand
you fall my hand
but now i m the mana you understand
you understand
as an asaba boy you no i no go gree
i no go gree
but im grateful to god sey you follow me
you follow me ehhhhh
ngwa dancia dancia dancia
ah hannnn
nwanyi oma you take my breath away
ah hannnn
ngwa dancia dancia dancia
ah hannn
cus with you everyday na holiday
other girls just dey package
shumaya na how dem dey mange
dem go do anything just to sell market
but you na tear rubber straight from the packet
ha how dem no go fear you
dem dey dress because dem no fit near you
omalicha i no go fit share you
mrs lynxx utunu i dey tell you
omo i don reach my bus stop
only your food wey i won chop
i no dey look all these girls wey wear half top
because when you dress down you dey baff up
but now when me and baby dey waka waka
dem dey yimu for backa backa
dem dey carry her matter matter
dem dey pray make we scatter scatter
i remember the times wey you fall my hand
you fall my hand
but now i m the mana you understand
you understand
as an asaba boy you no i no go gree
i no go gree
but im grateful to god sey you follow me
you follow me ehhhhh
ngwa dancia dancia dancia
ah hannnn
nwanyi oma you take my breath away
ah hannnn
ngwa dancia dancia dancia
ah hannn
cus with you everyday na holiday
baba god you too much oh oh
baba god you too much eh hey
baba god you too much oh oh
baba god you too much eh hey
uh yeah
everything don dey set now
im living my life no regrets now
on top of my head them be bet now
and my enemies they don dey sweat now
ha god don dey display things
always kept it real with no fakeing
before na so so underating
but all na history in the making
i remember the times wey you fall my hand
you fall my hand
but now i m the mana you understand
you understand
as an asaba boy you no i no go gree
i no go gree
but im grateful to god sey you follow me
you follow me ehhhhh
ngwa dancia dancia dancia
ah hannnn
nwanyi oma you take my breath away
ah hannnn
ngwa dancia dancia dancia
ah hannn
cus with you everyday na holiday

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...