letra de noye - lybra
verse 1
odo body wey sweet pass banku o
aunty tiwa oo that your waist is dangerous
baby o beh baby show me say you dey ready
alla dem boys want cuddle dey matter no reach to burst bottle
fine girl no dey hide your selling point dem go call am special package, 30 billi for isin that one na to manage oo
chorus
somebody needs to know o o o, say na you wey get e dance floor
baby dance until tomorrow oo, o baby dance komot e shame ooo you no fit put e me for shame “baby noye o”
noye o x5
verse
baby get e something wey pass e dollar, dollar dollar dollar
she get е asset pass otedola, mma oo adiagha udo ayadi ufok mmi oo, mma o mma o beh bеh do am for me oo yeh
fine girl no dey hide your selling point dem go call am special package. 30 billi for isin (yeba) dat one na to manage oo
chorus
somebody needs to know o o o, say na you wey get e dance floor
baby dance until tomorrow oo, o baby dance komot e shame ooo you no fit put e me for shame “baby noye o”
noye o x5
bridge
tire motto anye di moto offing utwenikang anye di ikang. chai another style ikpong baby show your style. fine girl no dey hide your selling point dem go call am special package oo 30 billi for isin dat one na to noye oo
chorus
somebody needs to know o o o, say na you wey get e dance floor
baby dance until tomorrow oo, o baby dance komot e shame ooo you no fit put e me for shame “baby noye o”
noye o x5
letras aleatórias
- wiser › letra de io non so te - wiser
- 7 seconds of love › letra de one more (or ten) - 7 seconds of love
- kali pl › letra de trucizna - kali (pl)
- lavender wolf › letra de love you til i'm dead - lavender wolf
- billie eilish › letra de ocean eyes (cautious clay remix) - billie eilish
- yung autistic › letra de avorton-toyota freestyle - yung autistic
- romantic punch › letra de 어서가, 어둠이 오기 전에 (the darkness is coming) - romantic punch
- reallifeemojis › letra de cut cut dab - reallifeemojis
- tellaman › letra de here - tellaman
- nick cip › letra de water - nick cip