letra de afrofevr - lord veejay
[intro]
huh, chilling with lord veejay
chilling with lord veejay, give them the lamba
huh, whoa, yeah yeah yeah
(tfi make we give them the lamba)
whoa
[hook]
afrofevr, give it to the gyal them oh, give it to the gyal dem o
the afrofevr, give it to the gyal dem oh, give it to the gyal dem o
wey go make them dey shiver, give it to the gyal dem oh, give it to the gyal
the afrofevr, give it to the gyal dem oh, give it to the gyal dem o
[verse 1]
ah omoge i feel your vibe, move your body nanana
no shaking, small shaking; e go dey your body nanana
(make dem calculate)
finally me ah come teach dem a lesson
black skinny boy, now microphone testing
positive energy is all i’m requesting
(but make i no forget, baby girl you are the best thing)
ah omode i feel you die, make i know you well well
since i jam you for agege you dey make my head swell well well
(k!ll ‘em with the vibe yeah yeah)
oh girl you lighting my fire
and me cyant put it out (no no)
so whether you like it or not;
(we go give them the)
[hook]
afrofevr, give it to the gyal them oh, give it to the gyal dem o
the afrofevr, give it to the gyal dem oh, give it to the gyal dem o
wey go make them dey shiver, give it to the gyal dem oh, give it to the gyal
the afrofevr, give it to the gyal dem oh, give it to the gyal dem o
[chorus]
(give it the gyal dem oh)
huh, huh nuh nuh nuh, the afrofevr
huh, huh nuh nuh nuh, we go give dem to make dem shiver
huh, huh nuh nuh nuh, the afrofevr
(give it to the gyal dem o)
we go give dem to make dem shiver
huh!
[verse 2]
all of these vibes i’m channelling
chilling with my gees in my zone and bubbling
calling all my city girls, i don’t mind shuffling
just as long as we can keep it on a lowkey
shawty the time is right
i know you can dance; you go dance all night
yeah i dey feel that the feeling’s right
so whether you like it or not
(we go give them the)
[hook]
afrofevr, give it to the gyal them oh, give it to the gyal dem o
the afrofevr, give it to the gyal dem oh, give it to the gyal dem o
wey go make the dey shiver, give it to the gyal dem oh, give it to the gyal
the afrofevr, give it to the gyal dem oh, give it to the gyal dem o
the afrofevr, give it to the gyal them oh, give it to the gyal dem o
the afrofevr, give it to the gyal dem oh, give it to the gyal dem o
wey go make the dey shiver, give it to the gyal dem oh, give it to the gyal
the afrofevr, give it to the gyal dem oh, give it to the gyal dem o
oh yeah
letras aleatórias
- инь ян › letra de мурашки - инь-ян
- 上杉香緒里 › letra de ふるさと慕情 - 上杉香緒里
- 八木さおり › letra de ガールフレンド - 八木さおり
- 마마무 › letra de funky boy - 마마무
- malpa › letra de jedyna słuszna droga - małpa
- christian puga los ladrones sueltos › letra de no le dijo nada - christian puga & los ladrones sueltos
- 藤原浩 › letra de ふるさとへ - 藤原浩
- kira › letra de 夢の終わり feat. bes - kira
- 五木ひろし › letra de 江梨子 - 五木ひろし
- miniature tigers › letra de hologram girl - miniature tigers