letra de fi mi le - lola rae
[intro: lola rae & iyanya]
it’s lola rae
on the beat is p2j
triplemg
it’s iyanya
come on
[verse 1: lola rae]
wetin you want from me o
carry keke dey go
what you dey talk i no gree wo
carry body go go
why you dey talk halla ah
you make my eye don’t see
why you dey talk halla ah
my body no go gree
calling my phone
you no go tire
come to my house
you no go, go
telling me lies
you no go tire
my body no go gree
calling my phone
you no go tire
come to my house
you no go, go
telling me lies
you no go tire
my body no go gree
[chorus: lola rae]
fi mi le, fi mi le, fi mi le, fi mi le, fi mi le (free me o)
fi mi le, fi mi le, fi mi le, fi mi le, fi mi lе (free me o free me o)
fi mi le, fi mi lе, fi mi le, fi mi le, fi mi le (free me o)
fi mi le, fi mi le, fi mi le, fi mi le, fi mi le (free me o free me o)
fi mi le, come dey go (away)
fi mi le, come dey go (away)
fi mi le, come dey go
you no go, go
fi mi le, come dey go (away)
fi mi le, come dey go (away)
fi mi le, come dey go
you no go, go
[verse 2: iyanya]
you got a body of a goddess (wongologo)
i been dey tell you say you know this
ooh girl
especially when you say fi mi le
in my ears like you want me to stay girl
girl me never walk away so gimme a chance eh
calling your phone
i no go tire
no, i no go
come to my war room, my empire (empire)
na you dey set my soul on fire (on fire)
i wanna make you mine
truly mine
miss iyanya
[chorus: lola rae]
fi mi le, fi mi le, fi mi le, fi mi le, fi mi le (free me o)
fi mi le, fi mi le, fi mi le, fi mi le, fi mi le (free me o free me o)
fi mi le, fi mi le, fi mi le, fi mi le, fi mi le (free me o)
fi mi le, fi mi le, fi mi le, fi mi le, fi mi le (free me o free me o)
fi mi le, come dey go (away)
fi mi le, come dey go (away)
fi mi le, come dey go
you no go, go
fi mi le, come dey go (away)
fi mi le, come dey go (away)
fi mi le, come dey go
you no go, go
[bridge: lola rae]
hey, hey, hey (go away)
hey, hey, hey (go away)
hey, hey, hey (go away)
hey, hey, hey, hey, hey, hey (go away)
hey, hey, hey (go away)
hey, hey, hey (go away)
hey, hey, hey (go away)
hey, hey, hey, hey, hey, hey (go away)
you no go tire (you no go)
you no go, go
you no go tire (you no go)
you no go, go
you no go tire (you no go)
you no go, go
you no go tire (you no go)
you no go, go
[chorus: lola rae]
fi mi le, fi mi le, fi mi le, fi mi le, fi mi le (free me o)
fi mi le, fi mi le, fi mi le, fi mi le, fi mi le (free me o free me o)
fi mi le, fi mi le, fi mi le, fi mi le, fi mi le (free me o)
fi mi le, fi mi le, fi mi le, fi mi le, fi mi le (free me o free me o)
fi mi le, come dey go (away)
fi mi le, come dey go (away)
fi mi le, come dey go
you no go, go
fi mi le, come dey go (away)
fi mi le, come dey go (away)
fi mi le, come dey go
you no go, go
letras aleatórias
- william control › letra de fields of athenry - william control
- shirley carvalhaes › letra de marcas da dor - shirley carvalhaes
- alexandru sandoiu › letra de dinner for two... - alexandru săndoiu
- lil esco 28 › letra de blitz (og) - lil esco 28
- blind circuits › letra de faces - blind circuits
- kls › letra de me vastaan maailma - kls.
- bleve brown › letra de ridin' round - bl'eve brown
- drew d › letra de in the dark (freestyle) - drew d
- pins dimeh › letra de nan nan - pins & dimeh
- noche de brujas › letra de bailando - noche de brujas