letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de i no dey see you sef - lil shaker

Loading...

[intro]
ma ma magnom
my name is raquely
joey no dey hear
woa anfeeli no
me me tag ne y3 sark
get em
little shaker

[hook: lil shaker]
i say there’s no time for dolling
wɔbaabi akε wɔ baashwε
movement be the running
ai straight to gbεkε
success is nearer
a few steps away
e no bi say i dey rush you
what i just dey try talk you sey
i no dey see you sef
i no dey see you sef
i no dey see you sef
i no dey see you sef

[verse 1: joey b]
ya polo hmm
i dey try see you but
me yε aboa anka me yε bat
you then me never go fi chat
from the look of things i no dey see jack
ibi true abi blind to the fact
say i no dey see how abi wack
funny enough i no dey fi gbaa in ma raps
now i dey make you dey sharp
make you come laugh me sorry
you just dey want make i fall
make you come take my place, swine
but of all the names i never dey look
uche face self
rich house , stevie
blind messiah i no dey see you sef
shaker if you dey do track about mumu feature me
’cause joey no dey hear
[hook: lil shaker]
i say there’s no time for dolling
wɔbaabi akε wɔ baashwε
movement be the running
ai straight to gbεkε
success is nearer
a few steps away
e no bi say i dey rush you
what i just dey try talk you sey
i no dey see you sef
i no dey see you sef
i no dey see you sef
i no dey see you sef

[verse 2: sarkodie]
na me i no dey see you trust me
hehe tie ah
n-gga i be cashing out i no dey see you sef
me kɔ straight wo pε sε menbu curve
me di panamera kotwe bɔla wɔ me fie
but mo tena ha na kasa but that won’t be the death
kɔpε bebi tena me me tag ne yε sark
kɔ na kotwe abεgvε asε drug ibi drug
bisa wo ho sε how many tracks i dey rap
’cause i be the real definition of men in black
aah i no dey see n0body
’cause i’ve been in the game for so long my eye got a problem
chale beat ne kick ne se me jonku
ghanafoɔ mo bɔ mo nsa mu ma magnom
i showed you how to be a punch line negga
start dey rush when the fame got bigger
wanyε yie a you put the blame on liquor
but i’m a change man i no go pull that trigger
[hook: lil shaker]
i say there’s no time for dolling
wɔbaabi akε wɔ baashwε
movement be the running
ai straight to gbεkε
success is nearer
a few steps away
e no bi say i dey rush you
what i just dey try talk you sey
i no dey see you sef
i no dey see you sef
i no dey see you sef
i no dey see you sef
black star

[verse 3: raquel]
ma ma ma ma ma
ma name is raquely
with a body frame so curvy
i’m not watching anybody
but everybody wants my body
and i’m like what the h-ll are you looking at
yes eyes don’t lie
especially y’all looking in my ass and ma thighs
kwε kwε kwε kino kwe inkabo
mino ɔtaoni ofo (maa)
ma body is more heavier than no weight she carry in harbour
i no dey see you self
i no dey see you sef
yeah
[verse 4: edem]
you no dey see me haha
ya ok listing o hammer gave me rolex
i still no get time for you haters
over vu na ede you too f-ck
go home practise save s-x
alpha and omega
na i no dey see you
nyaku dugba
we deal na pounds and dollar
tεεme duvo me a nao gao gobga
naa made nega john doe
alo manso
now i dey ma narea na ma nya commando
ne nya rambo
yε na va you go come go
maleyikukyi taama na ba mango
buhzye bra frε me
over again hayba krako latest
doma cho ga da daa go no nyo ma paamo
book and rhymes be the latest

[verse 5: bra kevin]
jack εnyε sε me tossi wo
but nansei deε me ntrusti wo
moa bεdaadaa yεn na sε ankɔ yie a
afei deε mo bεto gospel
haa i’ll adjust it later
your flow no dey interest me hater
you invest to put as to the dark
but you are slow investigator
ibi the truth i dey talk
but boys dey vex
sake of how i dey speak
now when thats some evidence
some evidence proving your power be weak
obia nim me yawa dada
sε moa kaaka ma omo werε afi
mo na mo gusu leave mo sh-t life
so mo ayε mo ho private tiefi
aww i hurt your feelings
well i apologies
you can move on like a man
or stand still like a poor b-tch and bore your life
mo keka nsε fisε moa yε lonely
and you want company
obia ɔkeka ne nanfofoɔ ho ns3m so ma obia hu sε ɔyε konkonsani
ah i won’t judge you n-ggas
me i no dey watch you n-ggas
i lef you for your paranoia
make e lock you n-ggas
f-ck am above you n-ggas
what what you n-ggas
i got you n-ggas
funny thing is i love you n-ggas

[hook: lil shaker]
i say there’s no time for dolling
wɔbaabi akε wɔ baashwε
movement be the running
ai straight to gbεkε
success is nearer
a few steps away
e no bi say i dey rush you
what i just dey try talk you sey
i no dey see you sef
i no dey see you sef ( ma ma magnom )
i no dey see you sef
i no dey see you sef
ma ma magnom

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...