letra de skit 2 - lil kesh
Loading...
[skit]
gbeke there
who be that talk say he won get pwoblem
wetin dey worry you
you dey won cause trouble for me abi
dem never tell you who i be
the last time wey we show for the final background
na him we discover say some guys wey dem dey for the observation
them dey yan say them go gimme pwoblem
naim i look down i say yeey
all dem dese guys dem won cause trouble for the area ehn
i give dem my last warning
if una try me i go give una pwoblem
i say if una show anyhow i go giv una doggy
dem say which dog again una get dog for house
i say we no get dog na
if una burst bottle u no wetin i go do for here
you know wetin i go do for here
i go just pull my shoe run
una dey craze
na me una won k!ll
letras aleatórias
- kellly › letra de помоги мне пж (help me please) - kellly
- помогирилл pomogirill › letra de пачка сигарет - помогирилл (pomogirill)
- ten kills the pack › letra de you’d like to believe - ten kills the pack
- mercykill › letra de don't intervene - mercykill
- teo › letra de in the essence - ¿téo?
- furyunited kingdom › letra de warrior's prayer - fury(united kingdom)
- yvngxcorrey › letra de purple rag - yvngxcorrey
- sinxi › letra de mistake - sinxi
- wickerbird › letra de french broom - wickerbird
- kronomuzik pandrezz › letra de bienvenue dans que des barz vol. 4 - kronomuzik & pandrezz