letra de hello father - lil kenny
hey….hear the big man
listen to the big men
timmy
uh yeah
lily yeah yeah yeah yeah
h-llo father
me i want this raba
wa damilola titi lailai
biko show your power
your power o
h-llo father
me i want this raba
wa damilola titi lailai
biko show your power
your power o yeah yeah yeah
lai lai
iya olewa momilara
moti werimi lodo moti shonra
ire wolemi apemora
yeah yeah
so many songs wey i still go drop
some people still dey wonder why i still no flop
ola oluwa nimofin shola
na him dey ginger me wey make thе boy still never stop
so many stress that i’m going through
but i bеlieve say blessings still go come
when the money comes i want no issues
make i fit do wetin all my people want
answer my call dear father
komo inuwa malo fiwapa o
do i need to send my aza ?
tell me make i know yeah
h-llo father
me i want this raba
wa damilola titi lailai
biko show your power
your power o
h-llo father
me i want this raba
wa damilola titi lailai
biko show your power
your power o yeah yeah
i’ve got big dreams
god i wanna take care of my siblings
only you know what i am feeling
bless me so i can achieve this
yeah yeah
some people don’t believe me
even some family members still dey beef me
cos i woke and i told them what i was dreaming
i am gonna be a legend from my city
yeah yeah
yeah yeah yeah
so many stress that i’m going through
but i believe say blessings still go come
when the money comes i want no issues
make i fit do wetin all my people want
answer my call dear father
komo inuwa malo fiwapa o
do i need to send my aza ?
tell me make i know yeah
h-llo father
me i want this raba
wa damilola titilailai
biko show your power
your power o
h-llo father
me i want this raba
wa damilola titi lailai
biko show your power
your power o yeah yeah
dear father
i know you’re listening to me
all my supplications i render unto thee
so help me lord
letras aleatórias
- annie hart › letra de boy you got me good - annie hart
- brodiebased › letra de bussy bussy ft. subiibabii (slidly) - brodiebased
- siglo › letra de bbl - siglo
- tony 2milli › letra de bottega veneta - tony 2milli
- skie › letra de bloody kicks - skie
- fausti yt › letra de chcę się tylko bawić - fausti [yt]
- nasiimov › letra de emerald-öböl - nasiimov
- scott thompson 7saturns7 › letra de poison (sped up) - scott thompson (7saturns7)
- kloud › letra de electrified - kloud
- luxem6ourg › letra de пакость молодых (filth of the young) - luxem6ourg