letra de thank you - libianca
[intro]
thank you, thank you
what would i do without you?
thank you, thank you
where would i be without you
[verse 1]
mama o-o
how you dey do?
mama o-o-o
i love you
mama wey carry me for nine months
papa wey handle me i dey strong
mai scatter di matter, she know say me i better
i no be wan stress her but
she be my mother o
she be my mother
papa scatter my head o, no know sey i di stress o
i no be wan teyi but, na ma papa o
na ma papa
sister oh, how you dey do?
brother oh, o-o-o
i love you
wuna don hold me for ground o
when i di cry o
you tell me say na life o
make i no cry o mm
if no for wuna i for get bad hand
i say if not for wuna my craze for bad o
[chorus]
so thank you, thank you
what would i do without you?
thank you, thank you
where would i be without you
[post-chorus]
je t’aime, je t’aime, je t’aime
je t’aime, je t’aime, je t’aime
je t’aime, je t’aime, je t’aime
je t’aime, je t’aime, je t’aime
je t’aime
hmm mmm
[verse 2]
because of you i control my emotions
because of you i never lose focus
because of you my light will keep on shining
it’s all for you this thing that i’m doing
because of you i control my emotions
because of you i never lose focus
because of you my light will keep on shining
it’s all for you this thing that i’m doing
[chorus]
so thank you, thank you
what would i do without you?
thank you, thank you
where would i be without you
[post-chorus]
je t’aime, je t’aime, je t’aime
je t’aime, je t’aime, je t’aime
je t’aime, je t’aime, je t’aime
je t’aime, je t’aime, je t’aime
[refrain]
hold my hand, don’t let go
stay with me ’cause you never know
tell me something, something sweet
so my life will not be bleak o
hold my hand, don’t let go
stay with me ’cause you never know
tell me something, something sweet
so my life will not be bleak oh
[outro]
thank you, thank you ayy
what would i do without you?
thank you, thank you
where would i be without you
letras aleatórias
- vika grand feat seemc › letra de исчезаю - vika grand feat. seemc
- alliesエイリーズ › letra de new world - allies(エイリーズ)
- 八木さおり › letra de 私・発見 - 八木さおり
- grass valley › letra de シンディ - grass valley
- iman hararat feat rahaa › letra de tehran70 (feat. rahaa) - iman hararat feat. rahaa
- marvin jouno › letra de les chers leaders - marvin jouno
- とんねるず › letra de デクノゾウ - とんねるず
- maira jaber › letra de castelos de areia - maíra jaber
- 井上由美子 › letra de 城崎夢情 - 井上由美子
- bypass › letra de tak pernah bosan - bypass