letras.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

letra de bless me (remix) - lemo g

Loading...

intro:
oh naa na
cheii, is lemo g again ehh,,, shooo mehn
finest
okwa mazi excel , okwa onuowu wise,, fair fat rapper

chorus

na jehova go bless me , bless me , bless me , bless me , bless me ehh
eledumare bless me, bless me , shower your blessings upon me ehh
na jehova go bless you , bless you, bless you, bless you, bless ehh
eledumare bless you, bless you shower his blessings upon you ehh
baba bless me dy gooo
eledumare carry me dy gooo
plenty money for the boyyyyy
eledumare carry me dy gooo, carry me ehh , bless me dey go

ist verse
eledumare
if no be you eledumare
wetin i for do eledumare
enemies just dey talk say i no fit marry, say i no fit marry
from 082 to 01
surulere boys tell me oowaa
say we go make money this year jaywon
and my face go dey for paper like gown
abeg
oluwa if you leave me i go beg
i be your baby too
i no want make they clip me like peg ooo
i still dey beg oo, so make you answer
anybody wey near me i blast am
they say i w e r e bt i still go dey blast them
they forget say my god high past them
they want block me but i high past them
thank you for the blessings that you show me all the way
every day and night baba thank you for your grace
you show me love that i never seen
oluwa telemilo oh oh oo
if e no be you i for kpai-kpai
oluwa blessings no be moi-moi
god i thank you for your grace ooo in my life ooo

chorus
na jehova go bless me, bless me ,bless me ,bless me, bless me ehh
eledumare bless me, bless me shower your blessings upon me ehh
na jehova go bless you, bless you, bless you bless you, bless you ehh
eledumare bless you bless you, shower his blessings upon u ehh
baba bless me dey gooo
eledumare carry me dey gooo
plenty money for the boyyyy
eledumare bless me dey gooooo, carry me ooo, bless me dy go

2nd verse
today today ehh
all the days
everyday i go give god the glory
received my praise
change my story
baba god na you get all the glory(x2)
if na to hustle we dy hustle night and day
papa god biko nyetu go do anyi the pay
omaka enemies inugo what they said
oh my god i just dey pray never let me walk astray
no be lie papa anyi afugo the pain
anyi na ariozigi biko nyetu go di anyi the gain
anyi tuo down ka apopuwa champaign
oluwa we go pay our t-te we no go ever do like kane
oluwa bless me
anything i beg make you give me
see all these people never give them chance to hurt me
chupu all these girls wey wnt carry west deceive me
papa god me am thanking you for life
if not for you they for don k!ll us with there knife
no motor we dy move like say we dy drive
and anyi kponye na your place girls wish to be our wives

chorus
na jehova go bless me, bless me ,bless me bless me, bless me ehh
eledumare bless me, bless me shower your blessing upon me ehh
na jehova go bless you, bless you, bless you , bless you ,bless you ehh
eledumare bless you, bless you shower his blessings upon you ehh
baba bless me dey goooo
eledumare carry me dey goooo
plenty money for the boyyyy
eledumare bless me dy goooo, carry me ooo bless me dy gooo

outro
lemo g me am looking for your blessings, ehhhh papa show love
excel wise is looking for your blessings ehhh papa show love
finest , ahia boyyyy, number one
let them know that the boy is a baby

letras aleatórias

MAIS ACESSADOS

Loading...