
letra de dey my dey (dmd) - lean winnie
yo maha
huh, let’s go
yeahh
( – m – 2- d -l – 2 – d – e- 2 – d- a – 2 – d- n – )
you don’t need a boy like me
i can’t even fight for you
you don’t need a boy like me
na why i no lie to you
you don’t need a boy like me
i no fit to vouch for you
you don’t need a boy like me
na why i no fall for you
you don’t need a boy like me
i can’t even fight for you
you don’t need a boy like me
na why i no lie to you
fuck your plan a, not talk of plan b
wetin you get, make no pass to bill
so intelligent, put the spelling b
bring the money, make i sort the bills
you telling me so many stories
so tell me now, which one i go believe?
if i too do na over sabi
if i no do them call mе dundee
i never start them don dеy bill bill
wetin remain make you no tell me?
i dey, (aje )
i dey my dey (i dey my dey)
i dey, ( i dey)
i just dey my dey (i just dey my dey)
i dey, (my dey )
i dey my dey (i dey my dey)
i dey, ( i dey)
i just dey my dey
no disturb me if no be money
another day another story
you calling me to ask for money
if i do am you call me honey
if i no do, you call me dundeee
wetin remain make you no tell me
so tell e me, how e go come be?
how e go be? na by baba will
i dey, (aje )
i dey my dey (i dey my dey)
i dey, ( i dey)
i just dey my dey (i just dey my dey)
i dey, (my dey )
i dey my dey (i dey my dey)
i dey, ( i dey)
i just dey my dey (i just dey my dey)
you don’t need a boy like me
i can’t even fight for you
you don’t need a boy like me
na why i no lie to you
you don’t need a boy like me
i no fit to vouch for you
you don’t need a boy like me
na why i no fall for you
you don’t need a boy like me
i can’t even fight for you
you don’t need a boy like me
na why i no lie to you
(na why i no lie to you)
( – m – 2- d -l – 2 – d – e- 2 – d- a – 2 – d- n – )
………..
you don’t need a boy like me
i can’t even fight for you
you don’t need a boy like me
na why i no lie to you
you don’t need a boy like me
i no fit to vouch for you
you don’t need a boy like me
na why i no fall for you
letras aleatórias
- letra de descent into madness - phylactery
- letra de rapper$ - k.m.d label
- letra de i found some diamonds today - minecraft parody guy
- letra de gimme an hour - m67
- letra de nails - pancho toño
- letra de sugar rush - ari chi
- letra de hang on me (piano version) - st. vincent
- letra de wild west show - michael martin murphey
- letra de why you keep running - ange
- letra de the winner takes it all - the vaccines