letra de black magic - layo isaac
open the door to your heart make i enter
i could be the one you call in quanta
hey now hey now rush it up don’t slow down
i like how you dey do me right now
black magic black magic
this your love dey do me mumu
na na na na na na
black magic black magic
be like say you do me juju
if you leave me i fit die
black magic black magic
this your love dey do me mumu
na na na na na na
black magic black magic
be like say you do me juju
if you leave me i fit die
open the door make i sit down close
i sabi all the things wey you want just before you talk
hey now hey now rush it up don’t slow down
and i like how you just dey do me like that
and when you come knocking on the door
i’ll be right there begging for more
i dey beg make you no just leave me like that
and when you come knocking on the door
i’ll be right there begging for more
i dey beg make you no just leave me like that
black magic black magic
this your love dey do me mumu
na na na na na na
black magic black magic
be like say you do me juju
if you leave me i fit die
black magic black magic
this your love dey do me mumu
na na na na na na
black magic black magic
be like say you do me juju
if you leave me i fit die
letras aleatórias
- bruce dickinson › letra de eternal - bruce dickinson
- alcione › letra de razão e nostalgia - alcione
- cantata vivo esta › letra de cordeiro de deus - cantata vivo está
- andrea cardillo › letra de strano sogno - andrea cardillo
- cezar e paulinho › letra de duas pessoas nuas - cezar e paulinho
- john the whistler › letra de she's my girl - john the whistler
- peste sida › letra de paulinha - peste & sida
- martinho da vila › letra de um beijo, adeus (primma dammi un bacio) - martinho da vila
- santa geracao › letra de mil canções - santa geração
- sonica › letra de por qué? - sónica