letra de e dey scare - lawd inna works
e dey scare me
yeah yeah yeah oh yeah
oh
things i dey come do, do
e dey scare me
3y3 me hu
charlie dey scare me
3hunahuna me
e dey scare me
e dey scare me
e dey scare me
cos if i look into the future
i dey see say e be greater
thanks to the creator yeah
oh thanks to the creator yeah
i dey count my paper
i dеy count my paper
so fire burn all the hatеrs
fire burn all the haters
cos the money i get, get
everyday i dey do my best, best
thats why we still dey work, work
we go dey fly like jet, jet
we go fly like jet, jet , jet , jet…..
my own future dey scare me
more dollars pounds sterling
i see god wey he bless me
i no dey care what you tell me
i no dey care if you dare me
celebration , pop champaigne
no joke for this side yeah
you know its all about the money
things i dey come do, do
e dey scare me
3y3 me hu
charlie charlie dey scare me
3hunahuna me
e dey scare me
e dey scare me
e dey scare me
cos if i look into the future
i dey see say e be greater
thanks to the creator yeah
oh thanks to the creator yeah
i dey count my paper
i dey count my paper
so fire burn all the haters
fire burn all the haters
future brighter than the sunshine
none a dem can stop my shine
whole a dem copy my style
whole a dem copy my style
future bright than the sunshine
none a dem can stop my shine
whole a dem copy my style suh
none a dem can stop my shine
cos the money i get , get
everyday i dey do my best, best
thats why we still dey work, work
we go dey fly like jet, jet
we go fly like jet, jet , jet , jet…….
things i dey come do, do
e dey scare me
3y3 me hu
charlie charlie dey scare me
3hunahuna me
e dey scare me
e dey scare me
e dey scare me
letras aleatórias
- grayswan › letra de со мной (with me) - grayswan
- eminem › letra de my name is (a capella) - eminem
- turma da monica › letra de radicais - turma da mônica
- durand bernarr › letra de vacancy - durand bernarr
- david conover revonoc › letra de it’s a good day! - david conover, revonoc
- cirxtev11 › letra de fantøme ✰ - cirxtev11
- sewerperson › letra de we ready - sewerperson
- ferdinand › letra de mein baby - ferdinand
- xzarkhan › letra de imperious - xzarkhan
- nick heyward › letra de just like sorrow - nick heyward